“And whosoever shall not receive you, nor hear your words, when ye depart out of that house or city, shake off the dust of your feet.”
Yeah, okay
Skay
[Verse 1]
By their fruits you shall know them
No dey ask me how I know this one dey go hell
Chikaya call me honey I say “stop there!”
I no fit dey confuse shit for ikokore
By their smell and gas o ma mo na ni
Brother Matthew in the fellowship it is not funny
Your family dey hustle for Makoko
But you dey school dey ride Benz you claim crypto
Sister caro everyone say you fine
Without seeking consent, we don see all your thigh
You say all the brothers should be closing their eyes
Yet you open body dey show us all your rice
Oya explain if you fit convince us
How you wan take fetch turkey meat inside titus
We dey tell you the truth and you wan dey fight us
We don talk our own if you like don't mind us
[Chorus]
That's all that's all, done and Dusted that's all
That's all that's all, done and Dusted that's all. That's all that's all, done and Dusted that's all. That's all that's all, done and Dusted that's all
[Interlude]
(Preacher)
Ah! Ah! Ah! Sister
(Lady)
Pastor abeg why you dey follow me? I say I no dey accept una Jesus, na by force? Abeg free me, get out [Slams the door]
(Preacher)
It is by force by fire, sister
(Angel)
You want to follow her inside, receive sense, your soul is more important, oya where is your bible? Alele
[Verse 2]
I de preach to you, you no change
Still buy job from Satan, no change
You catapult yourself for inside cage
And you dey vex for me, dey claim say you rage
This message is not for condemnation
Salvation is my only recommendation
As I don talk my own, no thanks, don't mention
Girdle yourself make him thight to tension
Now that you know, will you still do shina?
When your indoor alone, how will you still feel na?
Will you rob oyinbo, call it papa's return?
Will you stop that nonsense and answer God's beacon
Na preacher I be, I don play my part
Na Jesus dey save, I dey spend my cash
I no do ministry to fall for devil's catch
If you dey hear my preach make you dey play your part

Commando