[Intro: Mugeez, Yemi Alade]
Ratatatatata (Oh)
D-d-d, denge pose
Yes, you know
Iyo
R2Bees
Ay!
Yemi, Yemi, Alade, Alade, raa
[Verse 1: Yemi Alade]
You too like to demo, you sabi demo
Oya pose, ayakata
You too like to demo, you sabi demo
Strike a pose
[Chorus: Yemi Alade]
Oya pose
Change your style, denge pose
Oya na, denge pose
Change your style, make you pose
Eh, ayakata
Chai!
[Verse 2: Yemi Alade, Mugeez]
Sister Nene, demo (Oya)
She too demo, she dey pose, chai
Ita Giwa, demo
She too demo, she dey pose, eh (Ahan)
Oya pose (Ahan)
If you sabi demo, make you pose (Ahan)
Oya, oya, denge pose (Ahan)
Change your style, make you pose (Ahan)
Ah, ayakata (Ahan)
Eh, eh, eh (Raa)
[Verse 3: Mugeez, Yemi Alade]
Eh, you too demo
See the things you do too demo, ye
E dey make I dey want more
Nee awun yenu nee amamu a damo
Say you want if I get that much
Oh, baby, kick me like say so line
I still go carry money for bank
Remember say you dey talk to the don
I dey give champagne 'cause I'm already drunk, ye
I go give you dollar
Giving you my galala
Give it to me one time
Rock with the baddest wey come from Ghana
Girl, I no go tire, shocking you with the wire
Make you feel alright, right, even if you no like okada
Oya pose
Oya make you go down, hold your toes
Ye, nobody knows
Wetin you giving to me, shey you be pro?
Eh, ayakata
Eh, eh, eh
[Bridge: Yemi Alade, Mugeez]
Oya pose
You too ringini rangini
You love to dey wingini wanini (Wanini)
You like to dey blingini danini
Dingili, danini, loving it anini
Oh, minininini, na-na
Eh, where me dollar?
Don't shake the dollar
Make you no wahala, minininini, na-na
Oya, where the dollar?
Make you shake the dollar
Oh-oh, I go pose, oya pose
Yeah
[Chorus: Yemi Alade]
Oya pose
If you sabi demo, make you pose
Oya, oya, denge pose
Change your style, make you pose
Ah, ayakata
Eh, eh, eh, eh