TINNY Entertainment baby

Zah (zah)

It's your boy ycee

Reeky baby o

Tinny

Supernatural flexing

Bad girl them wanna link up

Supernatural flexing

Bad girl them wanna link up

I say live life no stressing

Bad girl them wanna link up

To make it into my setting

Bad girl you gotta switch up

Bad man ja kpe kpe

Bad man ja kpe kpe

Girl you know say Bad man ja kpe kpe

Bad man ja kpe kpe

Say girl you know say Efombu la le le

Efombu la le le

Say girl you know say Bad man ja kpe kpe

Bad man ja kpe kpe

Man dem from way back

Ebi say the money for the maybach

Abi out here getting ma paper

To all the shodys wey dey form dis na payback

Man if u say dat seen more bars than a jailer

When i ball too much i turn player

And only fine fine girls on the radar

Ah, am sure

All them girls wey dey think say they no go like me

Omo baby no dey disturb

If you form too much ama holla at your friends like

Baby girl make you link up

It's on to the next if you don't want a nigga like me

No dey disturb

Don't get it twisted na my yarns make a shawtty wanna

Supernatural flexing

Bad girl them wanna link up

Supernatural flexing

Bad girl them wanna link up

I say live life no stressing

Bad girl them wanna link up

To make it into my setting

Bad girl you gotta switch up

Bad man ja kpe kpe

Bad man ja kpe kpe

Girl you know say Bad man ja kpe kpe

Bad man ja kpe kpe

Say girl you know say Efombu la le le

Efombu la le le

Say girl you know say Bad man ja kpe kpe

Bad man ja kpe kpe

Everybody wanna give me chance

Back then they will never wanna give me dance

I wanna drop that sound d.j bring it back

And all the girls in the club get a biggie back oh

Some dey give love some are hating

I dey put some on a waiting

And the fine girls wey wanna dating

When they see a lot of deals that we negotiating now

Ah, am sure

All them girls wey dey think say they no go like me

Omo baby no dey disturb

If you form too much ama holla at your friends like

Baby girl make you link up

It's on to the next if you don't want a nigga like me

No dey disturb

Don't get it twisted na my yarns make a shawtty wanna

Supernatural flexing

Bad girl them wanna link up

Supernatural flexing

Bad girl them wanna link up

I say live life no stressing

Bad girl them wanna link up

To make it into my setting

Bad girl you gotta switch up

Bad man ja kpe kpe

Bad man ja kpe kpe

Girl you know say Bad man ja kpe kpe

Bad man ja kpe kpe

Say girl you know say Efombu la le le

Efombu la le le

Say girl you know say Bad man ja kpe kpe

Bad man ja kpe kpe

Bounce

We getting the money we drinking some more

In everywhere we go in everywhere we be

You fuck up the commas and fuck up the club yeah

Drink up life is a movie

Better believe, we steady be getting the booty love

Better believe, ogbeni you better believe yeah

I do not smile when it comes to my money

You better believe me yeah

Maga downgrade

As I dey see a lot of guys I've never seen another like me

No be mistake

And if you dance my tone

You go tell why them like my p

No be play play

I go dey bang all of the girls wey dey on my p

Malor downgrade oh