Kuwait

By $wayleo

Released on May 30, 2025

Thumbnail

Chorus

No time for Suwe

I gats to find my way to make this Kuwait

I no fit delay biko wete'ego

I no fit throway

247 omo

I dey find the Kuwait

I dey find the Kuwait

I dey find the Kuwait

Verse 1

Hungry For The Big Bag

Swallow am like anaconda

Steady grinding all day

We gats to chop ooo my brother

Me I no like wahala

All I want is the raba

All my guys just dey para

Bombing sites like Osama

OG paste me the aza I just catch one sure maga

Sometimes we lose sometimes we win

Just know sey man no dey(Perfect)

So I be grinding everyday

I no dey use money play

I dey Waka up and down I dey find the money eyyy

People think sey I be clown cause dey never see the pay

But when I land with my ak dem go know sey no be play

Oya na where my cake?

Put am for the better plate

Talk anyhow I spit for your face(Tuaah)

Chorus

No time for Suwe

I gats to find my way to make this Kuwait

I no fit delay biko wete'ego

I no fit throway

247 omo

I dey find the Kuwait

I dey find the Kuwait

I dey find the Kuwait

Verse 2

Hold up, wait a minute

Omo I no fit wait

The only thing I fit wait for na the Kuwait

Better get that straight

Billions Billions Billions on my mind

Oya check the rate

Oya calculate

Oya do delay

Kudos to my nwanne

Shout out to the mandem

We go chop thid cake no remain

We go lick the plate

For this game we no dey full

Na only fool dey belleful

Better know as you dey do

No go dey do baby boo

Ice on my neck that's how stars do

When I roll the j I add bars to

Y'all already know I got bars too

Lap with the gang no be platoon

Chorus

No time for Suwe

I gats to find my way to make this Kuwait

I no fit delay biko wete'ego

I no fit throway

247 omo

I dey find the Kuwait

I dey find the Kuwait

I dey find the Kuwait

Everyday I dey find the Kuwait ooo

No be naira finding Kuwait ooo

I dey find the Kuwait ooo

Where's my nigga kenzo?(Where's

Kuwait ooo

Pass me the Kuwait ooo

I sey me I no fit wait ooo

Give me the Kuwait

Oya pass the Kuwait ooo