Lockup!

By Waje

On The Misfit

Released on December 30, 2022

Thumbnail

Intro

WAJE, Doctor

The thing wey you get no dey scare me

Na God dey do am for me no person

I hear the thing that you saying about me yeah yeah

But to God I go give all the glory

Me I no dey claim wetin I go gain

Me I no be shalanga me I just dey mind my biz for the game

I no dey complain me I just dey play

Me I no dey claim wetin I go gain

Me I no be shalanga me I just dey mind my biz for the game

No dey complain wetin I go gain

You see

You no dey bother me

Bothеr me bother me

You no dеy bother me

You no dey bother me

Bother me bother me

You no dey bother me

You see

I don lockup

I don lockup

I don lockup

I don lockup

Me I nor dey mind

Me I just dey vibe

You see

I don lockup

I don lockup

I don lockup

I don lockup

Me I nor dey mind

Me I just dey vibe ah yeah

Focus I go focus I go focus on me

Me I no send you say you don’t send me

Anything I do na the money dey my mind

Na the money dey my mind

Focus I go focus I go focus on me

Me I no send you say you don’t send me

Anything I do na the money dey my mind

Na the money dey my mind

Verse 2

Shey you want kill person

Trouble go come you no go send person

Person go talk you go wan kpaya person

Body dey bite you wey you see my blessing

But nothing nothing go destroy my life eh

I go to ball till now till the morning light

Till the morning light

Cos

You no dey bother me

Bother me bother me

You no dey bother me

You no dey bother me

Bother me bother me

You no dey bother me

See

I don lockup

I don lockup

I don lockup

I don lockup

Me I nor dey mind

Me I just dey vibe

You see

I don lockup

I don lockup

I don lockup

I don lockup

Me I nor dey mind

Me I just dey vibe ah yeah

Oh oh oh

Ahan ahn

Eh ye eh

Me I nor dey mind

Me I nor dey mind

Focus I go focus I go focus on me

Me I no send you say you don’t send me

Anything I do na the money dey my mind

(Me I nor dey mind Me I nor dey mind)

Na the money dey my mind