Feeling Good

By Waje

On Waje 2.0

Released on November 25, 2021

Thumbnail

Master, master

I dey think (I dey think)

I dey reason you

Na the look for your eyes

Wey dey make me shiver

Na lie dem dey lie if dem say I am not for you

I’m feeling you

If dem like call police oh

By your side i no go leave oh

This kain thing is not funny oh

I don’t mind, I don ready oh

If dem like call police oh

By your side i no go leave oh

This kain thing is not funny oh

Ahhh ahhh ahh

I’m feeling good

Ahh ahhh ahh

I’m feeling good

Good, good, good, good, good

Oh my baby dribble pass Jay-Jay Okocha

We spending money, living La Vida Loca

Killy killing me softly

From the night to the morning

Everyday we dey jolly

Ajebutter loving

If dem like call police oh

By your side i no go leave oh

This kain thing is not funny oh

I don’t mind, I don ready oh

If dem like call police oh

By your side i no go leave oh

This kain thing is not funny oh

I don’t mind, I don ready oh

Ahhh ahhh ahh

I’m feeling good

Ahh ahhh ahh

I’m feeling good

Good, good, good, good, good