Wey dj vision pon the sound everybody say ah eee

Its your boy Eaziii

Ah ee

Oti ma mi volume

Aye

Charlie leave story

Who we for give story

Charlie leave story

Wey e be God we for give glory

Before ah nor dey chop burger

Right now ah dey chop burger

Ah nr dy chop poder

Only mad man dey chop poder

From london to new york

Everybody say ah be the KOKO

And now all the girls see me dem wan to tranfoto

E be blessings on blessings nor be joke o

Isa bad day isa bad day

This year we go jolllе

This year we go hammer

This yеar we go jolle

Charlie leave story

Who we for give story

Charlie leave story

Wey e be God we for give glory

Before ah nor dey chop burger

Right now ah dey chop burger

Ah nr dy chop poder

Only mad man dey chop poder

From london to new york

Everybody say ah be the KOKO

And now all the girls see me dem wan to tranfoto

E be blessings on blessings nor be joke o

This year we go hammer charlie

This year we go buy house charlie