Bullet

By Twh9lez

Thumbnail

You know I'm the nephilim

I don drink 2 more cans of this black bullet

And I still never jonze crusie never show for my eyes oh

Cause the thing wey dey my mind kill me pass gun bullet

And I still never jonze cruise nevr show for my eyes oh

(Chorus)

I no go lie I sabi say i see the signs but i comot eye cause you lie

Andd i think say you go change with time

Baby why you do me like that?

Tell me why you leave me all stranded

Tell me why I shouldn't pull the trigger 10 shots to your head

And your friends wouldn't believe me when I call them

You don dey give them gist wey no pure baby you are just like them

(Verse)

Kele why?

Why you do me dirty every time I choose to wear white?

Tell me why I no know weytin make me think say you go even be wife

Be my wife yeah you cut me open without knife

Yeah I thought you staying in my life

But my friends always want to tell me otherwise

They say the kele no wan be your kele werey o fe gbe e sare

Towo ba pari o ma fi e le lo so do wale

Aiimoye alaye to ti gbe jaiye se iwo ro pe shade ma wa fe tele e dele ni?