SWEET US

By Timaya

On GLADIATOR

Released on November 10, 2022

Thumbnail

Hear me now

Legga

As e dey sweet us, e dey pain dem

As e dey pain dem, omo, e dey sweet us

As e dey sweet us, e dey pain dem

As e dey pain dem, omo, e dey sweet us

As e dey sweet us, e dey pain dem

As e dey pain dem, omo, e dey sweet us

As e dey sweet us, e dey pain dem

As e dey pain dem, omo, e dey sweet us

Everybody, whine follow me (pan pan)

Girlie, dem ah whine follow me (pan pan)

Steady on my mind, na money (pan pan)

I no get strength to dey keep enemies

Yeah-yeah, yeah

Whine up your body, get down (ayy)

No dey test me, get your body, get down

E dey sweet me when your body get down (yeah)

Ginger me when your body get down

(Legga)

As e dey sweet us, e dey pain dem

As e dey pain dem, omo, e dey sweet us

As e dey sweet us, e dey pain dem

As e dey pain dem, omo, e dey sweet us

As e dey sweet us, e dey pain dem

As e dey pain dem, omo, e dey sweet us

As e dey sweet us, e dey pain dem

As e dey pain dem, omo, e dey sweet us

Everybody, whine follow me (pan pan)

Girlie, dem ah whine follow me (pan pan)

Steady on my mind, na money (pan pan)

I no get strength to dey keep enemies

Yeah

Me, I'm a guy from the ghetto (yeah)

I know say my life, na only me I get

I go dey ball, I no go stop, my tyre no go flat oh

If you try steal my joy, my guy you go collect oh

Biriwo, shout out, shout out, shout to my Maker oh-oh

Na Him make me I dey here

Shout out, shout out to my Creator

Ain't nobody wey go stop this fire

As e dey sweet us, e dey pain dem (Legga)

As e dey pain dem, omo, e dey sweet us

As e dey sweet us, e dey pain dem

As e dey pain dem, omo, e dey sweet us

As e dey sweet us (ayy), e dey pain dem (ayy)

As e dey pain dem, omo, e dey sweet us

As e dey sweet us, e dey pain dem

As e dey pain dem, omo, e dey sweet us

I-don't-care, no dey stress me with pepper body

No dey stress me, my grace, e plenty

I know they hate 'cause my money plenty

Say, me sing say

I-don't-care, no dey stress me with pepper body (I-don't-care, no dey stress me with pepper body)

No dey stress me, my grace, e plenty (no dey stress me, my grace, e plenty)

I know they hate 'cause my money plenty (I know they hate 'cause my money plenty)

Me, I sing say

(Stoopid)

Everybody, whine follow me (brr-brr)

Legga