Released on July 24, 2014

6K Views

Thumbnail

[Intro]

Habe

Leggo


[Verse 1]

Some of them them a know me

Some of them them no know me

Some of them keep for me

Everytime the people jonzing

Some of them wanna wine for me

Some of them boogie down for me

Me love the way the ladies will whine for me

Everybody now

Leggo, eh

Everybody eh

I like the way you do it eh

Uhn, my DJ say

All my ladies whine am eh (leggo)

See this girls them eh

All my pumpum here you dey eh

All the ladies where una dey

Move your body to the beat eh


[Chorus]

Love me, love me

Need me, need me

All my ladies everybody them want me

The sexy body girls they need me

She say she love me, she love me

She want me, yeah she want me

All my pumpum everybody love me

Sexy body girls everybody sanko

See this girl dem hear me sanko

People dem a feel me from the Sanko

E don tey when I don dey go

See the girl them a wan to dey hear me sanko

Ahan!

I bust the stereo

See the people dem a fi feeling me like so

Anywhere that I go, them want to go

See right now me tell them my flow


[Verse 2]

I like the way them fit run pon

All my ladies wanna jump on

The ladies everybody wanna move on

I like the way you step e just dey too follow, uhun

Girls dem dey whine am

All my homies dem a jump front

The girls everybody dem a twist dem, uhun

Everybody dance see

See

I like the way dem dey boogie down

I like the way dem dey twist it down

Me I like the way girls don whine it down

Me I love them, me I love them

I like the way them dey jump around

Me I like the way them dey twist it down

Me I love the way girls don whine it down

I say me I love them, me I love them


[Chorus]

Love me, love me

Need me, need me

All my ladies everybody them want me

The sexy body girls they need me

She say she love me, she love me

She want me, yeah she want me

All my pumpum everybody love me

Sexy body girls everybody sanko

See this girl dem hear me sanko

People dem a feel me from the Sanko

E don tey when I don dey go

See the girl them a wan to dey hear me sanko

Ahan!

I bust the stereo

See the people dem a fi feeling me like so

Anywhere that I go, leggo

Ahan

Them a ready now