Wetin i dey find no be wetin u dey find

Wetin i wan be nor be wetin u become eh

Why una dey look into my life

Eh my broda we no be the same eh

You wey i dey find i say u no sabi eh

Every night and day dem dey pray for my downfall

I Say wetin I dey find nor b wetin u dey find

My broda ah

Am a ruler eh, are u a ruler eh

Am a ruler eh, are u a ruler eh

Am just bad boy from a very good home

Eh my family and friends know

See i left them to stay on my own

But now right now i dey make them home

Na me dey make my mama dey feel at home

See my family dey feel at home

See dis pikin wey people dem bone

Say right now i dey make dem dey bone

See my life i no get any shaking

Me and God don sign undertaking

This my blessings cannot be taken

Say nothing I do me i be good pikin

Am a ruler eh eh eh

Am a ruler eh eh eh

Wetin i dey do no be wetin u find

Wetin I be no be wetin you be

Why una jst dey look into my life

Eh me and u no be the same eh

Thing wey i dey find u no sabi eh

Everytime u wana clumbered eh

Everybody make una just leave me eh

Eh eh everybody see

Before for my life dem just reject it

See right now, dem just dey want it

See everybody they want to dance it

Mr DJ dye put am for repeat

Before when I pass dem go just say hayse

I no dey answer them my name no be hayse

See my guy I dey on a race

See for my life theres no breathing space

See my guy I dey on a journey

Anybody wey I offend make you sorry

See right now dem say I dey funny

Just because say God bless me with money

Am a ruler eh eh eh

Am just a ruler oh

Wetin i dey do no be wetin u find

Wetin i be no be wetin you be

Why yu won make I just dey sleep ****

Im still that person wey you know

Im just that person wey una know

The difference be say my life don arrange

See right now I don dey package

Some people won make I no dey mad eh

No be me wey im living in bondage

See that time wey I dey up in the streets

Nobody want to give me good food to eat

See they want make I die for the street

When I go on the street

Everybody wanna beef

Eh my guy im a *** fit

Physically, physically, physically fit

Everybody wanna **** physically physically fit

Im still the person wey you know

Im a ruler ruler ruler ruler

Them say I too talk for myself eh

Them say I too dye talk of myself eh

Them say I too brag on myself eh

Them say me I too dey praise God

You don’t like it hey my brother

You can go to go to go to hell

If you don’t like it oh my brother man abeg

Make you leave me and go to hell

On your field you be specialist

Dye for my field you be apprentice

When you come close me you go know me

Im still that person, person, blessing, blessing

Call by God to blessing