PAY BACK

By Timaya

On GLADIATOR

Released on August 15, 2024

Thumbnail

Back then when we broke Gad damn

We don't have to pay back

Back then when life bin dey show me pepper

We don't have to pay back

I bought all the places wey dey tell me no

I fuck all the ladies wey dey tell me no

Back inna the days, they say we no go blow

We no only blow, now we don explode

Now my guys now chop chicken and chips

Back then we know, na plantain and beans

Everybody know as e dey go

No be say Papi Chulo wanna show

Back then when we broke Gad damn

We don't have to pay back

Back then when life bin dey show me pepper

We don't have to pay back

Me I'm a freeman now like Nelson Mandela

When me come around the girls dem admire

Dem know say the boy can't expire

Ta ta ta ta, ta ta ta ta ta ta

Tell them now, it's payback

Tell them now