Overflow

By Timaya

On Epiphany

Released on September 25, 2014

Thumbnail

[Intro]

Leggo

Young D

Uhun

Eh yeah eh eh eh eh

Ladies are you ready for me

My guys are you ready for me

All my homies are you ready for me

Are you ready for me


[Timaya]

Say they mad for my overflow

See them a wanna know

Anywhere I go dem a wanna know

That’s why dem dey tatafo

Dem dey mad for my overflow

The people everybody know

Anywhere I go, dem a wanna go

See that’s why the people dem a tatafo

Mhmm, egwoni babadeya

Hmm, guantanamera

Tell your mama say Egberi Papa dey here

Everytime I come everybody dem a holla

Leggo, guantanamera

Tell your mama say Olamide e dey here

Mhmm, guantanamera

Leggo

Everybody I say lodge on Monday

E oni gbagba kugba o

Me and my babe lodge on Monday

Eko oni gbagba kugba o

Everybody now, chey

Egberi Papa dey here

Guantanamera

Tell your mama say Egberi Papa dey here

Incase you never know say me run the area

Leggo, Olamide e dey here

Young D say my brother man e dey here

Egberi Papa dey here

If you don’t like you go hug transformer

Your new school is my old school

Every time dem dey pose with their new school

Dem never sabi say na my old school

My brother man tell me who they wan fool

Leggo, guantanamera

Everybody Egberi Papa dey here

Guantanamera

Tell your mama say YBNL dey here

Lodge on Monday

Eko oni gbagba kugba

I say lodge on Monday

Eko oni gbagba kugba o

I no send you, you send me

You see me, I no see you

My brother man

Time no dey

Time dey, I no check time

You feeling me

All my homies are you feeling me

My ladies are you feeling me

The girls dem, are you feeling me


[Olamide]

Omo men

Orefepaper ni dimo oh

Okay

Four bedroom flat ogbe me asau goons

Ma toba fe break records, you gotta break rules

Where's my money, moke gbesasira money

Nibori rolomi mati why owo gbo mi

Mmm, mo gbi, mo hustle

Ebami sofusi man komigi mo hustle

Timaya toh Olamide low key wo bustle

I build bank accounts eliye build muscle

Omo malo think ye

Fear no dey sleep here

Slobby no dey eat here

You know what it is eh

You stick with me yeah

Omo oba clip yeah

Range Rover Jeep yeah

[?] give here

Mmm, mo gbi mo hustle

Mmm, mo gbi mo hustle ehn


[Timaya]

Lodge on Monday

Eko oni gbagba kugba o

Me and my babe lodge on Monday

Eko oni gbagba kugba

Everybody now