LIVE- STYLE

By Timaya

On GLADIATOR

Released on August 15, 2024

Thumbnail

Eh, ah

Hm, ah (yeah)

Eh, ah (right)

Lifestyle, class (yeah)

Green light is pass

We just pray, we don't ask

Now them say we do jazz

Communicate and bounce (yeah)

Information dey pass

Infrastructure dey house

Legga

You like that lifestyle class

There's no love for a man when the money no dey

Oh, ah

You like that lifestyle class

There's no love for a man when the money no dey

Ay, is bounce

For this life, nothing, nothing can hold me down

If you pickpocket, you be ajibole

Nothing, nothing can wеigh me down

If you pickpocket, you be ajibolе

For this life, nothing can hold me down

If you pickpocket, you be ajibole

Nothing, nothing can hold me down

If you pickpocket, you be ajibole

'Cause lifestyle, class

Green light is pass

We just pray, we don't ask

Now dem say we do jazz

Oya, communicate and bounce (fun ẹ ni)

Information dey pass

Infrastructure dey house (nitori)

Hear me now

No time for ọmọ ti o fine

No kind of pressure dey my mind

I just live by wetin God design

I no get time

Me I wanna party

Call your friends dem make dem call Ṣade

For my penthouse, make all of us party

I no get time, wetin dey my mind

I leave them behind

That's why I left Ikate

You like that lifestyle, class

There's no love for a man when the money no dey

Ogbẹni, bounce

Oh, ah

She like that lifestyle, class

There's no love for a man when the money no dey, eh-eh

Is bounce

For this life, nothing, nothing can hold me down

If you pickpocket, you be ajibole

Nothing, nothing can weigh me down

If you pickpocket, you be ajibole

Nothing, nothing can hold me down

If you pickpocket, you be ajibole

This life, nothing can weigh me down

If you pickpocket, you be ajibole, say