Released on October 12, 2015

Thumbnail

[Intro: Timaya, Don Jazzy]

(Killertunes is on the beat)

Leggo

I concur, ah-ah (Eh)

I concur

Eh, Don Jazzy


[Hook: Timaya]

The boy no fine, I concur (Concur)

Say I short, I concur

Me I'm rich, I concur

Everything I concur

I like woman, I concur

And I go make una dance, I concur

Nwanne shack alcohol, oh, oh-oh, oh


[Verse 1: Timaya]

Seen a man like me before

Have you ever seen a guy like this before?

Upon all the scandal, I still dey scatter the floor

Anywhere you go, na so my music e go, hey (Leggo)


[Chorus: Timaya]

Kpekele

Shake your kpekele, eh

Kpekelе, jump around and kpeke, eh

Kpеkele (Kpekele), jump around and kpekele (Kpekele)

Make sure you start to dey kpekele, eh-oh, eh, eh


[Post-Chorus: Timaya]

Concur (Concur)

Concur (Concur)

Yeba, concur (Concur)

Concur (Eh)

I dey killi beat, I concur (Concur)

Lady, whine your bottom (Bottom)

Nwanne shack alcohol, oh, oh-oh, oh


[Verse 2: Timaya]

Ahan, orugo!

Ahan, eh, le-le, see

Me I know say the people dem love me and I know o

Na Baba God dey bless me and I know o

Dem ah love my style, eh

I dey make dem happy

The people, they love my style, eh

Dem say I dey make dem happy

The mama and the papa dem know me

Children just dey happy

My brother shack alcohol, oh, oh-oh-oh


[Chorus: Timaya]

Kpekele

Shake your kpekele, eh

Kpekele, jump around and kpeke, eh (Kpeke)

Kpekele, jump around and kpekele

Make sure you start to dey kpekele, eh-oh, eh, eh (Concur)

[Post-Chorus: Timaya, Don Jazzy]

Concur, uh-uh

Concur

Yeba, concur (Concur)

I concur (Concur)

I dey killi beat, I concur (Concur)

Lady, whine your bottom (Bottom)

Nwanne shack alcohol oh, oh-oh, oh

Hey, Don Jazzy eh (Mavin)


[Verse 3: Don Jazzy]

Oya ask around

I be the one dem dey talk about, eh

Anything dem talk

E dey come to go, na Baba God hey

O ne we gi, eh, ah, o ne we gi, hey

Omo oni hem newi weya biko we gboya, eh

Osukor su, eh, osukor su, sukor su, eh-eh

Osukor su nwa nkpi ya biko dabansin (Oya pass)

I concur, eh (Concur), Don Jazzy concur, eh (Concur)

Timaya concur (Concur), oya why dem no go run come, eh?

My head too big, I concur, eh

I get big nose, I concur

I too dey floss, I concur

I'm the biggest boss, dem concur

I dey kill with beat, I concur

No time like you photo

I dey make them shakiti bobo

Everybody shakiti bobo

Eh, bébé, eh, bébé

Oya make I touch your concur

Eh, bébé, eh, bébé

Oya make you shake your bottom


[Chorus: Timaya]

Leggo, kpekele, uh-huh

Shake your kpekele, eh

Kpekele, jump around and kpeke, eh (Kpeke)

Kpekele, jump around and kpekele, eh

Make sure you start to dey kpekele, eh-oh, eh, eh (Concur)

[Post-Chorus: Timaya, Don Jazzy]

Concur, uh-uh

Concur

Yeba, concur (Concur)

I concur (Concur)

I dey killi beat, I concur (Of course)

Lady, whine your bottom (Eh)

Nwanne shack alcohol oh, oh-oh, oh (Uh-huh)


[Outro]

Suka Sounds