[Intro]

Eh

Iye iye


[Chorus: Timaya]

E bami ki eleda mi

E bami ki mama mi

Bami ki eleda mi

E bami ki baba mi

Dance, dance, dance

And forget your sorrow

Dance, dance, dance

And forget your sorrow

The person wey no get oh

Nobody wanna know

To dance o, the people wanna know

Dance, dance, dance

And forget your sorrow

Dance, dance, dance

And forget your sorrow


[Verse 1: Timaya]

Every day na God I dey praise

Nobody know my name, I was living in shame

See me today, na me dem dey praise

Me I go school for Gwagwalada

My pocket strong, kakalaka

Every day I was crying yeah yeah

Only God dey by my side yeah yeah

Back then I was nothing yeah yeah

Jehovah nisi make me something yeah yeah


[Chorus: Timaya]

E bami ki eleda mi

E bami ki mama mi

Bami ki eleda mi

E bami ki baba mi

Make una dance oh

My people dance oh

Dance, dance, dance

And forget your sorrow

The person wey no get oh

Nobody wanna know

To dance o, the people wanna know

Dance, dance, dance

And forget your sorrow

Dance, dance, dance

And forget your sorrow

[Verse 2: Timaya, Sir Shina Peters]

See my mama

She hustle dey sell plantain oh

Every day, she wan make we sustain oh

E bami ki eledami

E jo ki mama mi

Bami ki eledami

E jo ki iya mi

If money no dey today

Money go come oh

Timaya, if money no dey today

Money go come yafu yafu

Oya stop, shebai

Everybody, shebai

Oya stop, shebe

My people just shebe

(Instrumentals)

Oya stop, shebai

Everybody, shebai

Oya stop, shebe

My people just shebe

(Instrumentals)


[Chorus: Timaya]

E bami ki eleda mi

E bami ki mama mi

Bami ki eleda mi

E bami ki baba mi

Dance, dance, dance

And forget your sorrow

The person wey no get oh

Nobody wanna know

To dance o, the people wanna know

Dance, dance, dance

And forget your sorrow

Dance, dance, dance

And forget your sorrow

The person wey no get oh

Nobody wanna know

To dance o, the people wanna know

Dance, dance, dance

And forget your sorrow

Dance, dance, dance

And forget your sorrow

(Instrumentals)