Ebiola Papa

By Timaya

On Gratitude

Released on November 18, 2020

Thumbnail

Hear me now

Chulo eh

Leggo vibe o

Oh Lord don't leave my side my side

Side my side my side my side

Oh Lord don't leave my side

My side my side my side my side

Please God don't leave my side

Side my side my side

Oh Lord don't leave my side

My side side my side my side

Holy

I came into this world and nobody hold me true

If you no work my guy you no go chop oo for real

The people wey dey laugh where dem dey dey

Now dem dey hide for shame

Eh Egberi father eh

Say back inna the days dey tell me no bother ehh

Nobody know when I live with Ebiola papa o

Say right now everybody dem a call me odo true

Say Mani papa o na Gracey papa oh right

Na Ema papa oh say na Maya papa oh right

Every time I dey come oh say the people dem dey shout o

Na me be Zion papa oh nobody come my domot

Oh Lord don't leave my side Oloun

Oloun don't leave my side oh God

Oh Lord don't leave my side

My side my side my side my side

Without you God I go high Oloun

Oh Lord I swear I go die

Please God don't leave my side

My side side my side yeah

I'm building up my self everyday

Cause all these boys them no come to play

Without you God I will go astray

Me I no wan hear say water don pass garri eh

Building up my self everyday

Me I bring light like Michael Faraday

Everywhere we go say we no come to play

Me I no wan hear say water don pass garri eh

Egberi father eh yeah

Say back inna the days dem dey tell me no bother eh chulo eh

Nobody know when I live with Ebiola papa oh

Say right now everybody dem a call me odo oh

Say Mani papa oh na Gracey papa oh

Na Ema papa oh say na Maya papa oh

Everytime I dey come oh say the people dem dey shout oh

Na me be Zion papa oo nobody come my domot oh

No Lord don't leave my side Oloun

Side my side my side oh God

Oh Lord don't leave my side

My side my side my side my side Oloun

God don't leave my side oh God

Don't leave my side hello

God don't leave my side eeh

Don't leave my side

Please God don't leave my side

Oh Lord don't leave my side ee ah eh

Hear me now

All my life dem never thought that man will ever leave the ground

Pick myself and I dust myself and know that I must leave the ground

Oh my God I thank you so much cos you never let me down

So nobody for this life wey go ever put me down

Eh Egberi father yo right

Say back inna the days say eyahme father yo

Nobody know when I live with Ebiola papa oh

Say right now every lady them a call me odo oh

Say Mani papa o na Gracey papa oh

Na Ema papa oh say na Maya papa oh

Every time I dey come oh say the people dey shout o

Na me be Zion papa o nobody come my domot o

Please God don't leave my side

My side my side

I don't wanna go offside

I don't want my ship to capsize

Oh Lord don't leave my side

If you leave my side that one na suicide yeah

Oh Lord don't leave my side

My side my side my side my side oh

Leggo