Don Dada

By Timaya

On Gratitude

Released on April 2, 2021

Thumbnail

[Intro]

Chulo eh

Ooh-ya

Ooh-ya

Ooh-ya

Ooh-ya

Ooh-ya


[Chorus]

Don dada (Ooh-ya)

Don dada (Ooh-ya)

Na we be don dada (Ooh-ya, ooh-ya, ooh-ya, ooh-ya)

Yeah, don dada (Ooh-ya)

We be don dada (Ooh-ya)

Na we be don dada (Ooh-ya, ooh-ya, ooh-ya, ooh-ya)


[Verse 1]

Telli me, telli me, telli me how you feel, eh

The people you dey help say na dem go fuck you up, eh

Make una telli me, telli me, telli me how you feel, eh, eh-ai (Leggo)

The people you show love to, na dem go fuck you up, eh, yeah

Today broke is a fuck up (Ehn)

I get guys when I bring up

I pick dеm from the bus stop

Now if I call them, them no dеy pick up (For the gbedu wey we dey)

All these guys wey dey insult (Continue)

So nice and I won't stop

My level can never drop (Yeah)

I'm their role model, I'm their big boss (For the gbedu wey we dey), oh-eh (Whoo)


[Pre-Chorus]

All the money, when I get, I wanna hold it (Gen-ti-de, gen-ti-de)

I don't wanna go to the club one night and blow it (Hear me now)

Ye! The best investment's on yourself o (Ai, ai)

I don't wanna hear say nobody come pick my call no more


[Chorus]

What's my name? (Whoo, leggo) Don dada (Chulo eh)

Say again (Right), don dada (Leggo)

What's my name? Call me don dada (Chulo eh)

Don dada (Chulo eh), I be their don dada (Right)

What's my name? Don dada

Say again, don dada (Right)

What's my name? (Leggo) Call me don dada

Say my name (Hear me now), don dada (Leggo)


[Verse 2]

Everyday, everyday, everyday, I just dey go

No time, no time

Dem dey hate, dem dey hate

Dem dey see say me I get so much loving

I don't understand how you help a brother

And e turn him back on you

Everyday, 'til I die, they can never see me fall

That one na lie, oh-eh


[Pre-Chorus]

All the money in the world, I wanna hold it (Stoopid)

I don't wanna go to the club one night and blow it (Hear me now)

Ye! The best investment's on yourself o (Don't believe people, man)

I don't wanna hear say nobody come pick my call no more


[Chorus]

What's my name? (Whoo) Don dada (Papi)

Say again (Right), don dada (Papi)

What's my name? Call me don dada (Concur)

Don dada (Right), I be their don dada (Right)

What's my name? (Chulo eh) Don dada (Yeah)

Say again (Right), don dada (Right)

What's my name? (Leggo) Call me don dada (Call me ah)

Say my name (Hear me ah), don dada (Leggo), oh-oh, eh


[Outro]

I love me

Stoopid, stoopid

Papi, papi

Great chulo

Right