Born to Win

By Timaya

On Gratitude

Released on June 26, 2020

8K Views

Thumbnail

Right

Chulo

Legoo

E yeah

Eh ah

Chulo no dey tire

(Chulo eh)

Lift them higher

Take dem higher (stoopid, right)

I’m born to win

Me, I no get anybody to help me so I must win (right)

All my life, everyday, my dream is just to win

Me, I no get anybody to help me so I must win

Na me be the boy back then dey borrow

Nobody really knows tomorrow

Gongo a gongo a gongo aso (right)

Back inna the days, we dance gongo aso (yeah)

These days, everything maka din lo

I know some artists wey we start

I hear them no more

Brother, sister, aye lo (yeah)

Back inna the days, dem dey buga gan

Look around, turn around see

The grace for my life is so special

I’m born to win

I no get anybody to help me so I must win (right)

All my life, everyday, my dream is just to win (chulo eh)

Me, I no have anyone to support me so I must win

Na me be the boy, back then dey borrow

Nobody really knows tomorrow

Get away, when I sell plantain

Where dem dey ? (nobody really knows tomoro)

E don tey, when the boy don dey reign

Me, I dey hustle back e don tey (chulo eh)

Get away, when I bin sell plantain

Where dem dey?

E don tey, when the boy don dey reign

Me, I dey dey hustle back e don tey (chulo eh)

Chulo no dey tire

Anytime I come; me I give them fire

All of my guys, me I link dem higher

And I’m still that tonyo tonyo

Say chulo no dey tire

Any time I come; me I give them fire

All of my guys, me I link dem higher

And I’m still that tonyo tonyo

I’m born to win

I no get anybody to help me so I must win (right, yeah)

All my life, everyday, my dream is just to win (chulo eh)

Me, I no get anybody to help me so I must win (yeah)

Na me be the boy back then dey borrow

Nobody really knows tomorrow

Gongo a gongo a gongo aso

Back inna the days, we dance gongo aso

Gongo a gongo a gongo aso

These days, everything maka din lo

I know some artists wey we start

I hear them no more

Brother, sister, aye lo

Back inna the days, dem dey buga gan

Look around, turn around see

The grace for my life is so special

Say the people wey we start I see dem no more

Stoopid!

Legoo!