Released on September 10, 2008

Thumbnail

I say they done come (iyo, iyo, iyo, iyo, iyo

Iyo) Nothing we do them (iyo, iyo, iyo, iyo, iyo, iyo)

Nigeria na my country oh Bayelsa na my state oh

This na reality

Well e bin happen for Bayelsa oh Nineteen Ninety nine oh I swear I no

Go forget am oh When them kill the people oh And they make the

Children them orphans oh Any time wey I think am oh Water dey pour

From my eyes oh Somebody say make I

Leave am oh But I say me I must talk am oh

I say them don kill them mama eh (еh eh) Them don kill them papa еh I

Say them don kill them mama them papa them mama them papa them mama

Eh I say they done kill them mama eh them papa eh ah

Them mama eh ah Wetin we go do iyo Do iyo Say do iyo

Na so them march dey go iyo Ten thousand soldiers for road

Iyo Ask them where them dey go Them say them dey go Bayelsa oh

Which place for Bayelsa One village they call Odi oh

Na im them enter our village and rape our

Young girls And make us homeless oh (chai)

Them kill our mama iyo Them kill our ppaa iyo

Them kill our brothers Them kill our sisters And make us homeless oh

Wetin we go do iyo Do iyo Say do iyo

Everybody dey cry oh I say Government them bad oh

I say them don kill them mama eh (eh eh) Them don kill them papa eh I

Say them don kill them mama them papa them mama them papa them mama

Eh I say they done kill them mama eh them papa eh ah them mama eh ah

Wetin we go do iyo Do iyo Say do iyo

I don die oh Poverty no good at all oh (chai)

Everyday for Nigeria Na so the people them dey die oh Eeeehhh

Our government oh Na why una make us dey cry oh OOooh

Everyday for Nigeria Na so the people dem dey die oh

Them commot for house for morning oh Money no dey for your hand oh

Police go stop you for road Them go collect the one wey you get oh

Them lay allegation for your head oh For wetin you no do iyo

Before you go know My brother

You don dey inside cell oh I say them don kill them mama eh (eh eh)

Them don kill them papa eh I say them don kill them mama them papa

Them mama them papa them mama eh I say they done kill them mama eh

Them papa eh ah them mama eh ah Wetin we go do iyo Do iyo Say do iyo