Released on November 26, 2024

Thumbnail

Mm, ooh-yeah-ye, yeah

Dadada-dadada-dada

Whoa-whoa-whoa, mm

Piri, piri, piri, yeah

(Melvin), mm, oh

What do you mean "I don't know where I mean"? (Mm)

Smoking nature, I'm in love with that tree (ooh)

I love two-sum, sometimes I do the three (mm)

Street OT, e no be school degree

So I decree, success inna mi life

Me no want trouble at all, inna mi yard (ooh-whoa-whoa)

Roll one (roll one), tie one (tie one)

Pass to your jiggy, make he light am

Oh weed, if e no good for your brain ah (ye-ye)

Quit, moja mosaa for another day, ah (wo-wo)

Weed, if e no settle for your brain (mmm)

Mafa Colorado, k'oma loba won shi'le ya, mm

P. Diddy, piri, para re ra, weed

Ganja brother wey carry inhalеr oh, quit

Life na exam, make I no fail am

Mafa Colorado, k'oma loba won shi'lе ya

Smoke some weed, it makes everything better

Be like medication, early morning, mafa meta (mm-mm)

Steady meditating, I no hear what you dictating

Only fact I be stating, you know

You know oh

Wetin elderly see, pikin no go see (ye)

Even if he climb (oh), on top apoti (mm)

I'm seeing everything (mm)

Only bad energy (oh), bad man no fit see

Smoke some weed, it makes everything better (mm-mm)

Be like medication, early morning, mafa meta (ye-ye-ye)

Steady meditating, I no hear what you dictating (mm-ye-ye-ye)

Only fact I be stating, you know

You know oh

Wetin elderly see, pikin no go see

Even if he climb, on top apoti

I'm seeing everything

Only bad energy, bad man no fit see

(Bami yi Baki yen, eh)

(Mafi cigar si, eh)

(Oya light e, light e, light e, light e)

(Pass e, k'ohun ko light e)

(Oya light e, light e)

What do you mean "I don't know where I mean"? (Mm)

Smoking nature, I'm in love with that tree (ooh)

I love two-sum, sometimes I do the three (mm)

Street OT, e no be school degree

So I decree, success inna mi life

Me no want trouble at all, inna mi yard (ooh-whoa-whoa)

Roll one (roll one), tie one (tie one)

Pass to your jiggy, make he light am

Oh weed, if e no good for your brain ah (ye-ye)

Quit, moja mosaa for another day, ah (wo-wo)

Weed, if e no settle for your brain (mmm)

Mafa Colorado, k'oma loba won shi'le ya, mm

P. Diddy, piri, para re ra, weed

Ganja brother wey carry inhaler oh, quit

Life na exam, make I no fail am

Mafa Colorado, k'oma loba won shi'le ya