Released on February 13, 2025

8K Views

Thumbnail

Have been sitting inna the corner my room all drunk baby girl

I forgave you many times even when you fucked up baby girl

Red flag biti Japan but I lock baby girl

Traumas with my ex?

Traumas oo

Left plenty scenarios in my head

Anytime I loose touch, you on top me

You handcuff me

You ungodly me

Your pattern still dey mud me

And I like the way that you ride it

Am a badboy am a snatcher but am afraid karma fii later catch-up yeah

I don’t wanna loose you baby ooo

If I ever leave here, if I ever double up

Next one I go double up, my hеart e no strong fii love

Igba nba jo, konilu magbelulo

For your casе maaranju gan oyege iyeiye

You know me I be trenches boy

I no really sabi love, even if I sabi love

I no really sabi trust

Moodswing I dey happy and sad oo, baby shoma gbo gbo temi ooo

If you no ready so ma sare semi ooo

And when you down shoma raye temi ooo

There’s fire on the mountain

There’s fire on the mountain

My steeze I dey maintain composure, composure

Over anything make dem no go see me finish

Make dem no go see me finish, no go ever let a girl know your secret

Omoba omoba yato somo oloye

Dey your lane make I dey lane

Yayo, ogbeni salo

Oliver, only jaho, twist oliver ooo

Money bag oo, make e fat oo

Big bag

Love I no phantom

Koyemi sir ooo

Anytime I loose touch, you on top me

You handcuff me

You ungodly me

Your pattern still dey mud me

And I like the way that you ride it

Am a badboy am a snatcher but am afraid karma fii later catch-up yeh

I don’t wanna loose you baby ooo

If I ever leave here, if I ever double up

Next one I go double up, my heart e no strong fii love

Igba nba jo, konilu magbelulo

For your case maaranju gan oyege iyeiye

You know me I be trenches boy

I no really sabi love, even if I sabi love

I no really sabi trust

Moodswing I dey happy and sad oo, baby shoma gbo gbo temi ooo

If you no ready so ma sare semi ooo

And when you down shoma raye temi ooo