Released on March 21, 2025

12K Views

Thumbnail

Elvin

Yeh yeh yeh

Ohhhh

Uhhhh

E be like make I introduce

But bad man don’t need introduction

Life hard no be today forget

Me I no like sentimental judgement

Odaju masoke

Sa awon boys yen

I put them on a cruise

I gave them overdose

I let nobody bobo

Girls are screaming on top of their voices

Holy shit am on top of their choices

Wow wow

Gbedu wey be illicit

Why dem no go con dey chop my drops?

Awawa, ota jon

Omose sagolo ogangbon

Me no wan hear poverty sermon

Last time I see am ota n bomb

Padi sora ija nbo

Me no follow them do caucus

Even when they try to quench fire

Holy Jah still granting my desire

Awawa, ota jon

Omose sagolo ogangbon

Me no wan hear poverty sermon

Last time I see am ota n bomb

Padi sora ija nbo

Me no follow them do caucus

Even when they try to quench fire

Holy Jah still granting my desire

Won loruko re san wura ati fadaka

No love and the streets gone darker

I don’t know nothing, but baba dey see me for radar

International ganja farmer, ganja planter

Barack Obama, biladin bila Osama

Shama, shama judi judi ehh

Oh my baby Julie oooooo

Ohh ahh

Hey hey

Awawa, ota jon

Omose sagolo ogangbon

Me no wan hear poverty sermon

Last time I see am ota n bomb

Padi sora ija nbo

Me no follow them do caucus

Even when they try to quench fire

Holy Jah still granting my desire

Awawa, ota jon

Omose sagolo ogangbon

Me no wan hear poverty sermon

Last time I see am ota n bomb

Padi sora ija nbo

Me no follow them do caucus

Even when they try to quench fire

Holy Jah still granting my desire

International ganja farmer, ganja planter

Barack Obama, bin Ladin be like Osama

Shama, shama judi judi ehh

Oh my baby Julie oooooo

Ohh ahh

Hey hey