Problem Child

By Terry G

On Terry G.zuz

Thumbnail

I dey cause kasala

Anywhere wey me I go

I dey cause kasala

She no won leave me alone

Oh baby eh

She keep calling my phone

Oh baby eh

Na wetin I do

I dey cause kasala

Everybody say me I dey cause kasala

Everybody children dem dey dance alanta

Oya everybody dem dey dance alanta

Tile let me see your position eh

Oya kaka

Kaka

Kaka

Whine your position eh

Oya put up your hands and clap your *

Oya dance alanta

Oya whine am for me now

Eh eh shoddy shoody you you

You are blowing my mind

Na only you

Other girl dey tolling about eh

Let me see you light up for me now

Sey me I don come to scatter the place

Everybody

Everybody oya eh

She no won leave me alone

Oh baby eh

She keep calling my phone

Oh baby eh

Na wetin I do

I dey cause kasala

Everybody say me I dey cause kasala

Everybody children dem dey dance alanta

Oya everybody dem dey dance alanta

Taku

Taku

Taku laya

Oya terry g have come to cause kasala

Me I want to dace alanta

I want to dance alanta

I want to dance alanta

Children dem dey dance alanta

Dance alanta

Omo dem dey dance alanta

Everybody

Everybody

Dem dey kulu mala

Dey dey kulumala eh

See see

See me

See me

I dey vex

See me so

My eye red

Omo if you look me you go jeck

Cos me I wanna step on the threat

Ko ku mo

Ko ku mo

Ko ku mo

Ko ku mo

Ku mo

Ku mo

Ku mo

Ko ku mo

Ko ku mo

Rara rara

Rara rara

Ko ku mo

Eh eh eh

She no won leave me alone

Oh baby eh

She keep calling my phone

Oh baby eh

Na wetin I do

I dey cause kasala

Everybody say me I dey cause kasala

Everybody children dem dey dance alanta

Oya everybody dem dey dance alanta

Make I teach you how to dance alanta

Eh everybody

Shey make I teach you how to kolomala

Make you kolomala oya eh

See see

Put up your hands and samo to your ***

Another left and try to your wrist

Oya oya lets go

Are your ready

Oya baby roll am

Oya paka paka

Poko poko

And paka paka

Oya see I poka paka

Poko I want to rub it on your body

You feel good

You feel good

You feel good eh

Make we happy

Make we happy

Make we happy

Oh lord oh eh

She no won leave me alone

Oh baby eh

She keep calling my phone

Oh baby eh

Na wetin I do

I dey cause kasala

Everybody say me I dey cause kasala

Everybody children dem dey dance alanta

Oya everybody dem dey dance alanta

She no won leave me alone

Oh baby eh

She keep calling my phone

Oh baby eh

Na wetin I do

I dey cause kasala

Everybody say me I dey cause kasala

Everybody children dem dey dance alanta

Oya everybody dem dey dance alanta

My music don go so tey

Children dem dey dace alanta

No be my fault sey my mama

My papa and my everybody

Dey dance alanta

See paka and poko paka

Make your body system dey rock

Omo let me take you to the ***