Released on May 27, 2024

Thumbnail

[Chorus: Terri]

Wetin dem no know them dey talk less

That same boy them call useless

See as God e dey bless

All of dem don dey confess

Always show strength never weakness

No be by power nor my fitness

See as God e dey bless

All of dem don dey confess


[Verse 1: Terri]

Ibanuje o le wole mi

Blessing and blessing go dey follow me

As the matter dey go, o ye mi

Oro kudi ego, lo ba mi

Kopo ko brekеte

Ko ma fi mi shey yeyе o

Eyin mama eh sempe

Moni ja lo oni yeah yeah o

My soldier go old before e kpеmе


[Chorus: Terri]

Wetin dem no know them dey talk less

That same boy them call useless

See as God e dey bless

All of dem don dey confess

Always show strength never weakness

No be by power nor my fitness

See as God e dey bless

All of dem don dey confess


[Verse 2: BhadBoi OML]

Oh my London girls gat the booty

She know where I came from Lasgidi

And I get e one thing agidi

Omo we no gree, we no gree for nobody

Aiye o pe meji no scatter

You say wetin no pattern

Emi gbe mi wa, emi bale mi

Emi gbe mi wa, emi bale mi

Shayo pupo ni ile mi

Ibanuje ole wo ile mi eh

All of my guys we go do party

Ama pool party wo two thirty


[Chorus: Terri]

Wetin dem no know them dey talk less

That same boy them call useless

See as God e dey bless

All of dem don dey confess

Always show strength never weakness

No be by power nor my fitness

See as God e dey bless

All of dem don dey confess


[Verse 3: Bad Boy Timz]

(Shock e wan bakan)

Be re mi ni Kalakuta

Mo fi ese sha ri de Ojuelegba

Just to get e paper

Kin di omo ologo

Not akotileta ah

Kin ni mo fe shey, ki ni mofe so

Tani mofe ba to

And if I no make am for this life

Tani mo fe ba ta ko

Oluwa dey cover me make I no jam agbako o (Yes o)


[Chorus: Terri]

Wetin dem no know them dey talk less

That same boy them call useless

See as God e dey bless

All of dem don dey confess

Always show strength never weakness

No be by power nor my fitness

See as God e dey bless

All of dem don dey confess


[Outro]

Ma fi mi shey yeye (oh no no)

Ma fi mi sere (oh no no)

Ma fi agba sere (oh no no)

Ma fi mi sere eeh

It's STG

Owo e lo wa

Owo e lo wa

Hands kneels and shoulder

Owo e lo wa