Released on August 31, 2023

Thumbnail

Ob, Obah!

Oh Lord, What a feeling!

Verse 1

On g I got the juice and the energy

Everybody wanna sodi to my melody

And the baby demma steady blow my phone up

Getting money and a n**** never fold up

High taste and I get standard

Blow a millie on a baddie toh ba se dada

Blow trees smoke some gbana

Put a baddie on a jet, fly to ghana

Pre-Chorus

Four babes for my side

4 meter for a night

Teni makanaki on a skibi jumbo lifestyle, bad bitches wanna ride

Never alone with my guys, I’m a liverpool on this side

Chopping life like ofe, issa banger bad bitches wanna ride…

Chorus

I feel good (I feel good)

I feel nice (I feel nice)

Oh Lord (oooh Lord)

What a feeling (what a feeling)

I feel good (I feel good)

I feel nice (I feel nice)

Oooh Lord (oh Lord)

What a feeling (what a feeling)

Verse 2

Baby jen rumo

No dey hear their rumor ahahn

Jen rumo, no dey hear their rumor ahahn

I get the package I’m causing damage

And I dey vex 21 the savage

Na teni baby, the money magnet

I give dem back back to back on ramapage

Fear who?, I wan fear who?

Dare who? Dey wan dare who?

Me nu, oga me nu

Chop you like you’re on the menu

See I be omo j e s u to the s, bad to the bone I’m the best

Me I no go let them rest

Kill em with a big big flex

Pre-Chorus

Four babes for my side

4 meter for a night

Teni makanaki on a skibi jumbo lifestyle, bad bitches wanna ride

Never alone with my guys, I’m a liverpool on this side…

Chopping life like ofe, issa banger bad bitches wanna ride…

Chorus

I feel good (I feel good)

I feel nice (I feel nice)

Oh Lord (oooh Lord)

What a feeling (what a feeling)

I feel good (I feel good)

I feel nice (I feel nice)

Oooh Lord (oh Lord)

What a feeling (what a feeling)

Outro

Ahahn.. Lanke

O n she bi omolanke

Ahahn.. Lanke

O n she bi omolanke

Ahahn lanke

O n she bi omolanke

Ahahn lanke o n she bi omolanke