Open & Close

By TeeJayBoy

On Open & Close

Released on August 15, 2020

Thumbnail

[Intro]

Jay Pizzle Production

Onwelu ukwu (onwelu ukwu)

Odolu ado (odolu ado)

She like to dey waka (like to dey waka)

Baby no want go heaven (no want go heaven)

Oya open, close

Open, close

Open and close

Open and close

Open, close

Open, close

Open and close (Kalai)


[Verse 1]

This song is for young girls

Those girls that wanna be useful (wanna be useful)

Wanna tell you about my classmate

Her nickname was Ishaka (ishaka)

Ishaka no dey hear word (hm)

She doesn't come school (she no dey comе school)

Baby like to dey mingle (likе to dey mingle)

She like to dey waka (like to dey waka)

She like ogologo (like to jigi)

Ishaka come carry bele

Her life come dey useless (aw)

Young girls hope sey una dey listen (aha)


[Chorus]

Onwelu ukwu (onwelu ukwu)

Odolu ado (odolu ado)

Open, close, open, close

Shake for daddy baby whine for daddy

Open and close, open and close

Wine for daddy baby shake for daddy

Open, close, open, close

Shake for daddy baby whine for daddy


[Verse 2]

I want to play football

Play tennis, oya open the gate (open the gate)

Me I no go tell mummy

Ishaka you go kill person (you go kill person)

She go wound person (she go wound person)

She go eaty person (she go eaty person)

I need fire brigade, my waist is on fire (fire fire)

She like strong men with six pack

Broke ass dem men waka (waka)

Two minutes men waka (waka)

Agbo dem men nahin (nahin)


[Chorus]

Onwelu ukwu (onwelu ukwu)

Odolu ado (odolu ado)

Open, close, open, close

Shake for daddy baby whine for daddy

Open and close, open and close

Wine for daddy baby shake for daddy

Open, close, open, close

Shake for daddy baby whine for daddy


[Verse 3]

Baby girl I'm bored at home (I'm bored at home)

Lockdown no be lock gate ah

My house no far from you (Ishaka)

Ten minutes walk you're here (hm)

One hour time we are done (Ishaka)

Come make we dey cultivate hmm

I go do you well (I go do you well)

I go bite you well (I go bite you well)

I go pinch you well (I go pinch you well)

Please no tell your mummy (hm-hm)

No tell daddy (nahin)

Tell them sey you dey go church (aha)


[Chorus]

Onwelu ukwu (onwelu ukwu)

Odolu ado (odolu ado)

Open, close, open, close

Shake for daddy baby whine for daddy

Open and close, open and close

Wine for daddy baby shake for daddy

Open, close, open, close

Shake for daddy baby whine for daddy


[Outro]

Kalai

Ishaka life now dey painful

Her real name now na Job (begging)

She dey for Facebook begging (she's begging)

She dey for Twitter begging (begging)

Young girls hope sey una dey listen (take note)

Kalai

Okwanu TeeJayBoy Nwa afor

Nwanna enwelo ife n'emenu

Na so we dey do am