Chukwu

By TeeJayBoy

Released on January 1, 2025

Thumbnail

[Intro]

Zion zion

Oh zion

Zion Zion

Alert gbanwanwa

Alert gbanwanwa

Alert chakom

Year to year oh chakom


[Verse]

Chukwu Chukwu nna mu why

You abandon nwa gi?

Asi mu why?

You abandon me

Many reasons why I come

You abandon nwa gi

Abi you want make I die?

You want make my enemies laugh?

You abandon nwa gi

Anya mmiri ana agbanuo

Ona ezo lololoh

Ona agbanu wawawa

You abandon nwa gi

Only me dey feel the heat

All the bills dey fall on me

Food I never chop

Bills dey daga me

Akwa isi na ayo n'anyi ga ayota

Anyi cho n'anyi ga achota

Anyi kukwa aka n'iga emepe oh

Family dey heavy me

Pressure pressure pressure

You abandon nwa gi

Chukwu Chukwu nna mu why

You abandon nwa gi?

Answer pardon

Answer pardon

Asi mu why?

You abandon me

Many reasons why I come

You abandon nwa gi

No be say oh

I no dey try

You want make I kpai?

Abi you want make I die?

You want make my enemies laugh?

You abandon nwa gi

Oh God

Answer pardon

Answer pardon

Anya mmiri ana agbanuo

Ona ezo lololoh

Ona agbanu wawawa

You abandon nwa gi

Obingbawa

Obielewasia


[End]