Naija

By Syklepher

Released on February 9, 2023

Thumbnail

E no easy to survive for Naija

E no easy to survive for naija o

E no easy to survive for Naija

E no easy to survive for naija o

E no easy to survive for Naija

E no easy to survive for naija o

E no easy to survive for Naija

One day hustle go payyy

Omor wetin dey happen for Nigeria (Nigeria)

E Dey shiver me like Malaria (malaria)

Corruption don start from election

Now dey don bring am down to our area (area)

Wetin we don do all these big men (big men)

Den go suffer us aside their children (children)

Con leave us dying for their problem

I dey go school but I never look like student (student)

Asuu go dey strike you like thunder (thunder)

Who you be or your father to ponder (ponder)

E don turn to eight years agenda (agenda)

On top all the money weh they launder ( launder)

Dem say nah scam if you con go school

Nah the format weh dem use when dem want to loot

See as the country don put us for better cruise

You no fit see the light if you never pay your dues

I go advise if you never do your PVC

Weda nah labour,APC or PDP

And as the dollar don reduce our GDP

White collar jobs you go work from 8 to 6

When you are mobile at night you move with caution

Coss The police and the boys wana Job you

You’ve got your phone or your wallet as an option

Before you say a word,they wana hand cuff u

E no easy to survive for Naija

E no easy to survive for naija o

E no easy to survive for Naija

E no easy to survive for naija o

E no easy to survive for Naija

E no easy to survive for naija o

E no easy to survive for Naija

One day hustle go payyy