[Intro: w3stix]

Ohhhh shit

Ohhhh shit


[Verse: D33n]

Make i tell wetin sup my brother

I be nigga wey want to murder

I get drip wey dey want there father

Dey test me na there own palava

On the beat man i dey cause wahala

On the street another wahala

Them be monkey wey dey chop banana

Them be monkey wey dey chop banana

I'm the D33n I'm the one they wanna be

Them dey sleep we dey pop Hennessey

I've got goonz in memphis Tennessee

I've got goonz in memphis Tennessee

Ayoyoyo they don't know they can't test the commando

They think that dey know how the think dey go

They think that dey know how the think dey go

Trouble dey sleep yanga dey wake am

Enemies dem pray say we no make am

Dey come try me walahi we go deck am

Normally sef dem no even fit check am (check am)

Bend them niggas david beckham

Le won lere from ijebu to peckham

Mo ma ba won sare and na them go regret am

You doubt me you go like to confirm am

Ayoyoyo they don't know they can't test the commando

They think that they know how the think dey go

They think that they know how the think dey go


[w3stix]

Shey make I tell you sup my brother

I be the package wey dem wan to order

I be the price wey dem want to offer

But dem no deliver dem no fit deliver

Cause on the beat I Dey cause Wahala

And for the street na another wahala

Them be monkey wey dey chop banana

Them be monkey wey dey chop banana

I’m west 9 and alll I want to do is vibe

Roll ogba shift my kini to the side

Front and back eiii left and right

Shoot any gele wey I see on sight

Ohhhhh

Ayoyo dey know dey can't test the commando

They think dey know how the think dey go go

They think that they know how the thing dey go

Ehhh

Commando commando

Commando commando

Me I no be ansu fati

Just call me daddy it’s mesmerizing yeye

Come and go, come and go

Come and go, come and go

Baby me I no be Bluxxi

I no Dey rush things ka Jaiye faaji yeah


[Verse 3: D33n]

Omo mehn me i sit down for club one time

I tell them make them supply kele no time

Baby all I need is just a little time

With a girl wey her pretty bad booty so fine

I go commit if your booty na crime

I no go relent cos I'm in my prime

Put the handcuffs on let me serve my time

Ayoyoyo they don't know they can't test the commando

They think that dey know how the think dey go

They think that dey know how the think dey go