Without You

By Stargo

Thumbnail

Stargo: 

What ?

Boy star

Joey B:

Obaa bi as3i ma dwen a ma mi daa minda oh 

Nia )p3 biaa min ka hwee 

Gyes3 wanka na mii y3 oh

Ooh , yeah , I can never live without you

Obaa bi as3i ma dwen a ma mi daa minda oh 

Stargo:

The way I see my body fine guy

I never see chic wey she catch my eye sight

E be like she be glue , but the girl be fine like 

White wine , so I had to call her five times 

Hw3 , but she never mind Mike 

But as she turn dey go I like what her behind like 

So make u gimme chance make we hang this night time 

And if I be some player , u fit get me side lined

Yoh ! Still the girlie jus dey rush me

Was in a good mood but now I dey feel crusty

Make u no dey frown Coz your smile go be lovely

Me and you dey match , make u watch , dem dey watch we

I no fit talk my mind like I planned to

But I dey hold my heart , make I hand u?

Oh , that be your boyfriend or the sample 

Make u open up , 180 make I ran thru 

Joey B:

Obaa bi as3i ma dwen a ma mi daa minda oh 

Nia )p3 biaa min ka hwee 

Gyes3 wanka na mii y3 oh

Ooh , yeah , I can never live without you

Obaa bi as3i ma dwen a ma mi daa minda oh 

Stargo : 

Yeah 

Ridee we dey go dey come like seesaw

Fresh girlie start dey cum like sea shore

My level no be here , Menes no dey see top

Why u figure say my paddies all dey call u peacock 

U sexy ! I go fit eat u raw 

I swear say this girlie jus dey be rough

She be Christian , that's Dior 

So make u tell ur jealous paddies make dem pee off

But it was love at first sight

And she dey hold me down like birth right 

Ur boyfriend dey call like the 3rd time

Chill, she dey my thur , bed time

I dey fine , she dey cool

She mix wine , with grey goose

Mi ni time , today too

Your gbemi is mine , it takes two 

Joey B:

Obaa bi as3i ma dwen a ma mi daa minda oh 

Nia )p3 biaa min ka hwee 

Gyes3 wanka na mii y3 oh

Ooh , yeah , I can never live without you

Obaa bi as3i ma dwen a ma mi daa minda oh 

E.L :

I can never sleep on a girl like you

I can never cheat on a girl like you

Everywhere I go you go be my boo

And one day I want you to say I do 

(Repeat 2x)

Joey B:

Obaa bi as3i ma dwen a ma mi daa minda oh 

Nia )p3 biaa min ka hwee 

Gyes3 wanka na mii y3 oh

Ooh , yeah , I can never live without you

Obaa bi as3i ma dwen a ma mi daa minda oh