Everyday

By SPINALL

On TOP BOY

Released on February 17, 2023

Thumbnail

[Intro]


[Instrumental]


[Verse 1]

Everyday Na story, Everyday Na story

Dem go promise one thing

Dem go go do something

We dey watch am for tele

Dem go whine us for rally

29 men are fallen

Omo ologo keep standing


[Chorus]

I no go die slow (I no go die slow)

Dem dey wish me bad oh (dem wish me bad oh)

Bi n shey n ja ke ja do (Na God dey guide oh)

Everything I do (k'eleda ma sun)

I no go die slow (I no go die slow)

Dem dey wish me bad oh (dem wish me bad oh)

Bi n shey n ja ke ja do (Na God dey guide oh)

Everything I do (k'еleda ma sun)


[Verse 2]

Dem don dey wait makе I sing gbedu oh

Na only things wey I like I dey do oh

Fuck the peace I know

Bring out the beast I know

Dem don dey wait make I sing gbedu oh

Na only things wey I like I dey do oh

Fuck the peace I know

Fuck all the peace I know

Fuck all the peace I know

Forget the internet throw

Fuck all the peace I know


[Chorus]

I no go die slow (I no go die slow)

When dem wish me bad oh (dem wish me bad oh)

Bi n shey n ja ke ja do (Na God dey guide oh)

Everything I do (k'eleda ma sun)

I no go die slow (I no go die slow)

When dem wish me bad oh (dem wish me bad oh)

Bi n shey n ja ke ja do (Na God dey guide oh)

Everything I do (k'eleda ma sun)


[Refrain Verse 2]

Dem don dey wait make I sing gbedu oh

Na only things wey I like I dey do oh

Fuck the peace I know

Bring out the beast I know

Dem don dey wait make I sing gbedu oh

Na only things wey I like I dey do oh

Fuck the peace I know

Bring out the beast I know

Fuck all the peace I know

Forget the internet throw

Fuck all the peace I know


[Outro]


[Instrumental]