Turn by Turn

By Sound Sultan

On Naija 007

Thumbnail

No condition is permanent whether you be president

No condition is permanent whether you be president

After every rain there must to be the sun

And when the sun don go the moon must surely come

See na the way the way the way wey the hand of the clock dey turn

An d na the way the way the way this life na turn by turn

So if you richy richy today no dey pose all your richy richy away

So if you richy richy today no dey pose all your richy richy away

Because you get money you start to dey pose about

Brag off everything abeg e close your mouth

No be you wey we see yesterday wey dey waa for street

You do yahoo yahoo your maga don pay now you wan come dey boast for me

So if you richy richy today no dey pose all your richy richy away

So if you richy richy today no dey pose all your richy richy away

Na turn by turn

The moon must alway follow the sun

Na turn by turn

The moon must alway follow the sun

If you richy richy today no dey pose all your richy richy away

If you richy richy today no dey pose all your richy richy away

My chop money wey no chop remain

Chop money sotey e dey enter him brain

People wey dey work for you dey complain

All them complain na always in vain

You dey chop meat but you give them bone

Make them lifestlye dey be hard like stone

One day one day

One day monkey go go market e no go come back

Some day some day

Some day you put your had for pocket you no go see jack

If you richy richy today no dey pose all your richy richy away

If you richy richy today no dey pose all your richy richy away

Na turn by turn

The moon must alway follow the sun

Na turn by turn

The moon must alway follow the sun

Mama I remember day when you told me

Mama you pulling our ears while you scold me

Say if you richy richy today no dey pose all your richy richy away

If you richy richy today no dey pose all your richy richy away

**** cause the money a go come

They wanna win the race so them ****

The life you dey ive na turn by turn

No be one day you go be number one

Every dog has its own damn day

The ghetto children them ah hope and pray

Just like Baba Dee whenn them blow his fire blaze

Now the fire burn babylon always

Make i tell you sonething about this life wey we dey so

No be everything you fit buy with your ego

Take your ego throw am out the window

Let them every man be same and equal

If you be richy richy today no use richy richy make looku looku complain

Cause if i be looku looku today i work hard and my looku looku go pay

One day one day

*** be looku looku no use loku looku complain

Work and looku looku go pay

And richy richy no use richy richy dey pose

Na turn by turn

The moon must alway follow the sun

Na turn by turn

The moon must alway follow the sun

No condition is permanent whether you be president turn by turn

No condition is permanent whether you be president turn by turn

Everybody is a superstar

We go make am one day even if no the same day

Everybody is a superstar

We go make am one day even if no the same day