Omo dubble your hustle, double your hustle

Cuz talaka koni lari oh, talaka koni lari oh

Is all about bad mind

My mama taste the food e no dey for house

U dey for house infact e don dey tey for house

Since the time I met your papa girls dey dey for house

Since sepe and opai dey dey for house

Meanwhile girls plenty for lagos city

Shey na ex baba hin mama dat loud d titi

And didn’t put you under any pressure

Na the movie to kill us for alimosho

Young lady you are 32

U no get any reason to shine at 32

If to say u no give god all the gratitude

We go cherish everyday and that’s the truth

Omo once again we go fight the pain

But then again you won't let your brain invite the pain

Cuz you dey worry about the trouble wey dey next in line

And you get away you fit press rewind

Moni talaka to le mu patako

Sojokan loma lodi olowo

Gbogbo reni bo wani

Adura lo gbeyin ewuro

Moni talaka to le mu patako

Sojokan loma lodi olowo

Gbogbo reni bo wani

Adura lo gbeyin ewuro

Instagram and twitting twitter

I don’t wish to use this song to make you feel bitter

I just hope one day I’ll finally reach ya

Posing with money don’t make you richer na

Chinelo o chinelo, boyfriend e ti to melo

Chinelo ti porti oh, as she black before nau she don yellow

Mtn lomo for your throwback picture

When u post am nau all black picture

Okay you get that picture

Maybe dey tell you back den say you get bright future

And its fashion police stay slashed on police

That I can help but just notice that

Everybody wan dey for red carpet things

But the next day na empty pocket things

Moni talaka to le mu patako

Sojokan loma lodi olowo

Gbogbo reni bo wani

Adura lo gbeyin ewuro

Moni talaka to le mu patako

Sojokan loma lodi olowo

Gbogbo reni bo wani

Adura lo gbeyin ewuro oh

Abeg my people make, my people recognize the true treasure

Cuz wen or who dey blow dey apply the due pressure

Cuz lie is that treasure that’s so infinite to measure

But people rather gather money and calculate possession

As I arrive on the scene like Immaculate Conception

And I was born to be clean, I sanitize the whole nation

My daddy drove here in a *****

But women dey ontop us like a logo

Oh make I do it for the promo

Dey wan me make I do am probono

So say my name say my name

Moni talaka to le mu patako

Sojokan loma lodi olowo

Gbogbo reni bo wani

Adura lo gbeyin ewuro

Moni talaka to le mu patako

Sojokan loma lodi olowo

Gbogbo reni bo wani

Adura lo gbeyin ewuro