Rolling Stone

By Sound Sultan

On Naija 007

Thumbnail

Its just another another day to make my pay

I no fit stay today i gotta be on my way

Its just another another day to make my pay

I no fit stay today

Baby because am a rolling stone

Got no place to call my own

Anywhere i dey na e be my home

Painfully carry my cross alone

Been on the street since i was 8 years old

God bless the skies whether hot or cold

God bless the streets cause it ****

No time to play Romeo

Baby because i be rolling stone

Baby i be rolling stone

Baby tell me wetin you want

Cause i no fit give you anything еxcept na love

My lady tell mе wetin you need

Man no fi give you anything except na love

Got no house got no car got no crib to my name

But its good all the same

Cause when i walk i look up to the trees and bridge

To shelter me from the rain

As a rolling stone

Baby i be rolling stone

Rolling all over the world

Baby i be rolling stone

Rolling all over the world

Baby i be rolling stone

Gbo se nlo lo se gbo baby i be rolling stone

Gbo se nlo lo se gbo rolling all over the world

Gbo se nlo lo se gbo baby i be rolling stone

Gbo se nlo lo se gbo my baby my baby

Lagos to Abuja from Kano to Port harcourt baby am sorry

Make i make some money so we go get some food for pot

Baby am sorry the way the country be my pikin no fit to chop

Baby am sorry so why i jo go go make all this things fit to stop baby am sorry

Gbo se nlo lo se gbo baby i be rolling stone

Gbo se nlo lo se gbo my baby complain on the phone

Gbo se nlo lo se gbo baby i be rolling stone

Gbo se nlo lo se gbo my baby complain on the phone

Maybe tomorrow i will settle down **

Before tomorrow the whole world is my home

Maybe tomorrow i will settle down **

Before tomorrow the whole world is my home