[Intro: Sound Sultan]
This one goes out to all my orobo ladies out there!
Sound Sultan, Excel
You actin' like you don't be up in the club
Chai!
Eh-eh-eh-eh
Oh-oh-oh-oh
Mm
All my plus size ladies, plus size ladies
[Chorus: Excel]
Orobo, ooh-eh, orobo, ooh-eh
Mm, she just dey roll her waist like Gorodom, Gorodom, ah
Orobo, ooh-eh, orobo, ooh-eh
See, she makes me want to touch her Gorodome, wanna take you home, ah
[Verse 1: Excel]
She be like e Molue, e wo
See backyard everywhere o
You African lady
Omo your baka na evidence o
Dem dey call her heavy duty
Me I dey call her every evening
Make she report for my bunk
Every night for our evening duty
[Pre-Chorus: Sound Sultan]
Omo l'omo yen o (Omo l'omo yen)
Omo l'omo yen o (Omo l'omo yen)
Omo l'omo yen o (Omo l'omo yen)
Bo lo lu si, she my own model o
Omo l'omo yen o (Na true na)
Omo l'omo yen o (Abeg true)
Omo l'omo yen o
Bo lo lu si, she my own model o
[Chorus: Excel, Sound Sultan & Excel]
Orobo, ooh-eh, orobo, ooh-eh
Mm, she just dey roll her waist like Gorodom, Gorodom, ah
Orobo, ooh-eh, orobo, ooh-eh
See, she makes me want to touch her Gorodome, wanna take you home, ah
[Verse 2: Sound Sultan, Excel]
What is the meaning of 'fine'? (I don't know)
Who are we to define? (Tell me)
This orobo is mine
So you better shut up your mind (Shut up your-)
Orobo, ooh-eh
Nothing in the world can come between me and my
Orobo, ooh-eh
You say your girl is the best and so is my
Orobo, ooh-eh
Hand in hand, I will walk down the aisle with my orobo
But I no go fit carry my orobo
But sha, we go marry
[Pre-Chorus: Sound Sultan]
Omo l'omo yen o (So fun won)
Omo l'omo yen o (Gbe ti mi)
Omo l'omo yen o
Bo lo lu si, she my own model o
[Chorus: Excel, Sound Sultan & Excel]
Orobo, ooh-eh, orobo, ooh-eh
Mm, she just dey roll her waist like Gorodom, Gorodom, ah
Orobo, ooh-eh, orobo, ooh-eh
See, she makes me want to touch her Gorodome, wanna take you home, ah
[Bridge: Sound Sultan]
Bo se orobo, bo se lepa
Bo se orobo, bo se lepa
Oshe de-de, de-de-de, n de
Oshe de-de, de-de-de, n de
Bo se orobo, bo se lepa
Bo se orobo, bo se lepa
Oshe de-de, de-de-de, n de
Oshe de-de, de-de-de, n de
Bo se orobo, bo se lepa
Bo se orobo, bo se lepa
Oshe de-de, de-de-de, n de
Oshe de-de, de-de-de, n de
Na the same, the same, na the same, the same

Na the same, the same
[Chorus: Excel, Sound Sultan & Excel]
Orobo, ooh-eh, orobo, ooh-eh
Mm, she just dey roll her waist like Gorodom, Gorodom, ah
Orobo, ooh-eh, orobo, ooh-eh
See, she makes me want to touch her Gorodome, wanna take you home, ah
Orobo, ooh-eh, orobo, ooh-eh
Mm, she just dey roll her waist like Gorodom, Gorodom, ah
Orobo, ooh-eh, orobo, ooh-eh
See, she makes me want to touch her Gorodome, wanna take you home, ah
[Outro: Sound Sultan]
Well, I rest my case
Indomix!