Naija ninja

Mr songz

Mrs Abigail

Oya now

Gbese, spend money, wo gbese spend money

Wo gbese spend money, wo gbese spend money

Tell us something

She say she wants a real man oh lelele (a real man oh)

Wey go give am loving wello lelele (a big man oh)

She dey want she dey want she dey want anything

I dey try as a man to dey do something

You know say money no go buy you good loving

No matter where you want to go for shopping

You know my loving is a natural something

I give you love oh baby nonstop oh

Nonstop oh nonstop oh

I give you loving baby nonstop oh

Nonstop oh nonstop oh

I give you loving baby nonstop oh

Baby for you I empty bank oh lelele

Plenty bank oh cuz you sweet like sherri mango

I fit to cut your tongue oh

She dey want she dey want she dey want everything

I dey try as a man to dey do something

She say she want a biggi house for banana

Abeggi show me monkey wey no like banana

I say until I old age and I hammer

I give you loving baby nonstop oh

Give you love oh baby nonstop oh

Nonstop oh nonstop oh

I give you loving baby nonstop oh

Nonstop oh nonstop oh

I give you loving baby nonstop oh

Girlie don’t want the regae to stop

Don’t tear eye she to no wassup

She want a Porsche panamera, fly to Miami

Flex with mamacita dem

She like d easy and d fast lane

Girlie want to turn up

Pop all the bar to stop

Oya now fiesta whenever

Sound sultan and songs on the mater

Na him be say e no ready to ready oh

That’s okay tomatoes e go red eye oh

She dey want she dey want she dey want anything

I dey try as a man to dey do something

You know say money no go buy you good loving

No matter where you want to go for shopping

You know my loving is a natural something

I give you love oh baby nonstop oh

Nonstop oh nonstop oh

I give you loving baby nonstop oh

Nonstop oh nonstop oh

I give you loving baby nonstop oh

Nonstop nonstop oh

I give you money baby nonstop nonstop oh

I give you loving baby nonstop oh

Gbese, spend money, wo gbese spend money

Wo gbese spend money, wo gbese spend money