Luv Language (Remix)

By Sound Sultan

On Me, My Mouth & Eye

Released on August 10, 2013

Thumbnail

[Intro]

Yeah

Naija Ninjas

Sound Sultan

Mic Tunes production

Wene Mighty, Sound Sultan

Akuilu no no no

We gonna love e ha (Love language)

Indomix

Oya mix now ay

Akuilu we (Oh eh oh)

Oya now bekuile we (Oh eh oh)

Wanna love na love na love

Na love language we (Eh oh eh oh oh)

Akuilu we (Oh eh oh)

Oya bekuilu we (Oh eh oh)

Inna eku e le we (Oh eh oh eh oh)

We go dey love together (Halle)


[Chorus: Sound Sultan]

Girl your loving no be matter of age o

I can lovе you in any language o

Girl your loving no be matter of agе

I can love you in any language o

Oya gimme your loving

Bisola, I can love you

Ngozi, I go love you

Jumai, I can love you

I will love you

Make I love you

Oya Bimbola, I can love you

Nkechi, I go love you

Asabе, I can love you

I will love you

Make I lovе you


[Verse 1: Sound Sultan]

Baby all the way from the eastern side

Let me show you love in a western way

Oya let's go, make we meet outside

I wanna put a ring on your left hand eh

Them say no mind dem a sing im dey sing

Every day blackberry na ping e dey ping

Every time he dey road na think e dey think

Every time he wan float na sink e dey sink

See loving na loving no matter the age

Your loving na loving no matter language

Your love na love nwantinti o

Loving na loving no matter the age

Loving na loving no matter language

Your love na love nwantintin o


[Chorus: Sound Sultan]

Girl your loving no be matter of age o

I can love you in any language o

Girl your loving no be matter of age

I can love you in any language o

Oya gimme your loving

Bisola, I can love you

Ngozi, I go love you

Jumai, I can love you

I will love you

Make I love you

Oya Bimbola, I can love you

Nkechi, I go love you

Asabе, I can love you

I will love you

Make I lovе you


[Verse 2: Duncan Mighty]

Adamu, Nkechi them a coming together

Chukwudi Amaka di Yaradua

Ima no ga makwa nma o

Adamu, Nkechi them a coming together

Chukwudi Amaka di Yaradua

Ima no ga makwa nma o

If I show you love o

Oya show me love o

If I give you love o

I go ye num ulo

Umunlo buru go di kam na love o

Nwanne m ye mu love o

If you give me joy o

I go give you my joy o

O wu ifumnaya kam na cho e

Oh eh oh, oh eh oh

Oh eh oh, eh oh, eh oh oh

Oh eh oh, oh eh oh

Oh eh oh, eh oh, eh oh oh


[Chorus: Sound Sultan]

Girl your loving no be matter of age o

I can love you in any language o

Girl your loving no be matter of age

I can love you in any language o

Oya gimme your loving

Bisola, I can love you

Ngozi, I go love you

Jumai, I can love you

I will love you

Make I love you

Oya Bimbola, I can love you

Oya Nkechi, I go love you

Asabе, I can love you

I will love you

Make I lovе you


[Outro]

Oh Lord o

Sound Sultan yeah

Wene Mighty

Lasgidi be tapa beapelu e

Oh no no no bekpele we (Oh eh oh)

DJ scratch am ma ku e lu we

Oya oya make una love yeah

Love una love una love una we

Oh no no no una love lele

Le le le le

Oya oya love una love una nwantintin oh

Tintin, tintin tintintin

Braa!

You don't know