Released on April 7, 2012

Thumbnail

[Intro]

Yeah

Naija Ninjas

Sound Sultan

Mic Tunes productions

Na so, na so, na so

Indomix

Oya mix now, ay

(Oh eh oh)

Yeah

(Oh eh oh)

This one is for one love

(Oh eh oh)

(Eh oh, eh oh oh)

I can love from anywhere, I can love anybody

Any language at all

(Oh eh oh)

No discrimination

(Oh eh oh)

Na so

(Oh eh oh, eh oh)

Let's go, oya na


[Chorus]

Darling, loving no be matter of age o

I can love you in any language o

Darling, loving no be matter of age

I can love you in any language o

Oya gimme your loving

Bisola, I can love you

Ngozi, I go love you

Jumai, I can love you

I will love you

Let me love you

Oya Bimbola, I can love you

Nkechi, I go love you

Asabe, I can lovе you

I will love you

Let me lovе you


[Verse 1: Sound Sultan]

Baby all the way from the eastern side

Let me show you love in a western way

Oya let's go, make we meet outside

I wanna put a ring on your left hand eh

Them say no mind dem a sing im dey sing

Every day blackberry na ping e dey ping

Every time he dey road na think e dey think

Every time he wan float na sink e dey sink

See loving na loving no matter the age

Your loving na loving no matter language

Your love na love nwantinti o

Loving na loving no matter the age

Loving na loving no matter language

Your love na love nwantintin o


[Chorus]

Darling, loving no be matter of age o

I can love you in any language o

Darling, loving no be matter of age

I can love you in any language o

Oya gimme your loving

Bisola, I can love you

Ngozi, I go love you

Jumai, I can love you

I will love you

Let me love you

Oya Bimbola, I can love you

Nkechi, I go love you

Asabe, I can love you

I will love you

Let me love you


[Verse 2]

This girl she fine, but I no want know her name

'Cause when I know her name I go want know where she from

Eh, eh, eh

Where she from no matter

I say where she from no matter

Where she from no matter

Just come right here to don dada, eh

Tumai want be my matter (matter)

Wetin come be your matter? (Matter)

Nkechi be my lady (lady)

Don't you mess with my baby (my baby)

Sade want be my kele (kele)

Why you come dey wear gele? (Oh)

I say why you come dey gbe kele?

Omo, why you come dey gbe gele for me?

(Oh eh oh, oh eh oh

Oh eh oh, eh oh, eh oh oh

Oh eh oh, oh eh oh

Oh eh oh, eh oh, eh oh oh)


[Chorus]

Darling, loving no be matter of age o

I can love you in any language o

Darling, loving no be matter of age

I can love you in any language o

Oya gimme your loving

Bisola, I can love you

Ngozi, I go love you

Jumai, I can love you

I will love you

Let me love you

Oya Bimbola, I can love you

Nkechi, I go love you

Asabe, I can love you

I will love you

Let me love you


[Outro]

Chei!

Oya now, oya now, oya

L'ese, l'ese, l'ese, l'ese, l'ese

No shaking, no shaking, no shaking

L'ese, l'ese, l'ese, l'ese, l'ese, ehn

I can see

Adamu digging on with Nkechi, I can see that

I can see Adamu digging on with Bisola, I see that

I can see, heh, my guy Nnamdi digging on with Bisola, I can feel you

No shaking, it's a one love party

Oya now, oya now, oya now, oya now, oya now

One love party