Them they hear atall

Is that true am roaming

I still dey flow like roman

Omo pay me if you owe me (hiss)

No dey act like say you know me mehn

They shake me but they hate me

They hug me like they love me too

They steady underrating

I kuku no worry o 5x

Shout out to my friends in the sound

I know after him I do bans

Made a finger for all this backers wey they treat me like am less

Been putting up with this mess

I’ve been putting up with this mеss

But nowadays I just see myself am a businessman we dеy vex

So all of una no fit stop me or drop me

You are listening to me den you dey start to dey dropping

The industry hail you dey start to dey propping

Y’all know say that am original copy

I’ve been singing and winning for years

Singing and winning and omo I can't stop

Singing and winning for years

Singing and winning they wishing I can't drop

Wooh

This industry catch south Africa likes on instagram

Forming Porsche I consecrate that lies in Amsterdam ah

Its okay if you try to feel the people

Okay fool yourself join the shameless foolish people

I’m stinking rich I know my riches no be money eh

Im stinking rich and you can smell me from a mile away

I kuku dey hear If dey kuku hate I kuku dey

I kuku dey here after 20 years I kuku dey

They shake me but they hate me

They hug me like they love me too

They steady underrating

I kuku no worry o 5x

Shout out to my friends in the sound

I know after him I’m the best man

I hear the mind dey say yes man

I read their lips dey say no

Read the lips that they no

And won po to won le to

Kuku know be dem kuku no say na God oh

They call me when dey need me

When I do it dey don’t call me back

No be dem dey feed me

So I kuku no worry oh

I kuku no worry oh 4x

So how many people una no wey fit do this

Do music, bball or the movies

All the side talks wey dey talk say wen she talk say wen u talk say

No dey move me I kuku don tey

I kuku just dey

All of my magas dem kuku just pay

All of this people wey talking this trash

I look all this trash dem kuku no dey

I kuku no worry kuku no worry

Yes I’m killing every track and I kuku no sorry eh

I know this industry like the back of my palm

So if you are looking for a road map lemme show you around

Nau turn left on mumu chorus

Turn right on dum lyrics

Immediately after bum shaking

Go straight you can't miss it

The industry they may hate me for this one but I kuku no worry

Indomix

They shake me but they hate me

They hug me like they love me too

They steady underrating

I kuku no worry o 5x