Released on January 1, 2010

Thumbnail

[Intro: Sound Sultan]

When we ask our government o

When dem go give us light

Dem say na 2010 (Yeah)

We don dey wait 2010 since then (Attention all Naija people)

But now the waiting must end (This is the Naija Ninjas in the building)


[Refrain: Sound Sultan]

'Cause 2010 don show

Oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh

Oh-oh-oh (Say na my people know, say na my people)

Oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh

I want to be like Moses, eh

Show my people dem to the promised land

But then I notice something (Eh)

People wey try am don dey underground


[Chorus: Sound Sultan]

I see dеm eye ja

Look dem from far

Mе I fear this government people

Rise up, Naija

Raise your apa

Tell them you are tired of the evil (Ayy! Ayy!)


[Verse 2: Sound Sultan]

Don tey when Fela don go o

Don tey when Fela don go o

Say the leaders are after the dough

Choose themselves like meeny, miney, mo

Tumbo tumbo baskelebe

See dem eye like dey shak kelebe

See dem pikin dey comot kelebe

Poor man pikin dey rush olele


[Chorus: Sound Sultan]

I see dem eye ja

Look dem from far

Me I fear this government people

Rise up naija

Raise your apa

Tell them you are tired of the evil (Ayy!)


[Verse 3: Sound Sultan]

Ehen, gbogbo owo lo n kolobi

Won de TV won soro gidi

Se wo ni, s'emi ni, a mo na gidi

We dey follow follow dem like zombie

Shey na today (Na today)

Wey we dey wait (We dey wait)

Go buy candle, go buy candle (Eh)

Go buy candle, go buy candle

Shey na today (Na today)

Wey we dey wait (We dey wait)

E lo r'abela, e lo r'abela o

E lo r'abela, e lo r'abela o


[Chorus: Sound Sultan]

I see dem eye ja

Look dem from far

Me I fear this government people

Rise up, Naija

Raise your apa

Tell them you are tired of the evil


[Verse 4: M.I]

Yes boss, M.I with the flow, boss

No more "Yes, boss", it's "No, boss"

No boss, so long you scope us

While you eat green like locust

So us masses live low cost (Uhn)

Hunger, poverty choke us (Choke us)

You say there's a new plan for us (Yeah)

There's no light, how you gonna show us?

All man just fighting, thinking

Fuel world rising, money sinking

PHCN so blinking

PHCN to the fighting

I keep on singing, writing

People voting, we coping

Country broken, leaders heartless

Open my eyes, still darkness

It's about that time

That I spit that rhyme that can touch that mind

Who can tell that friend?

Who can take that stand? We can reach that end

Put your lighters up

They can't fight us down

Light up, Naija this 2010

(The futuristic sound)


[Refrain: Sound Sultan]

'Cause 2010 don show

Oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh

Oh-oh-oh

Oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh

I want to be like Moses, eh

Show my people dem to the promised land

But then I notice something (Eh)

People wey try am don dey underground


[Chorus: Sound Sultan]

I see dem eye ja

Look dem from far

Me I fear this government people

Rise up, Naija

Raise your apa

Tell them you are tired of the evil


[Break: Sound Sultan]

('Cause when they living, we dey [?] for so long)

Another something

My Naija people

Okay, you know what, everybody right about now

I no want make you no dey show all yourselves

I want to go inside your goddamn house now

And bring out your apartment neighbor

And let's do this little exercise

After me now, let's go

Oya


[Outro: Sound Sultan]

Shey na today (Na today)

Wey we dey wait (We dey wait)

Go buy candle, go buy candle (Eh)

Go buy candle, go buy candle (Well, it's Sound Sultan)

Shey na today (Na today; M.I)

Wey we dey wait (We dey wait; Jay Sleeky Jay Sleeky on the beat)

E lo r'abela, e lo r'abela o

E lo r'abela, ayy!

90XL, no shaking