Shaba, solidstar

O she be the judge, i be the case

We can't do without each other

We stick together

She be the hammer, i be the nail oo we can't do without each other

We stick together

My girl too fresh shokor

She fit to make a pastor to turn up

That girl too bad shokor

She fit to make a prophet to mess up, eh

I no dey see no other girl o wetin i want, eh

O baby carry everything o wetin i want

Hmm, so many girls dem sexier but na you wey sexy pass, eh

My baby carry everything wetin i dey find

O she be the judge, i be the case

Eh, we can't do with each other

We stick together (yeah)

She be the hammer, i be the nail oo

We can't do without each other

We stick together

My girl too fresh shokor

She fit to make a cripple to standup

That girl too bad shokor

She fit to your boyfriend to mess up

Baby ikwara muwe ikwara muweee

I love to love you baby

I no go tire pretty lady

Ikwara muwe ikwara muweee

My baby carry everything wetin i dey find

Oooh

Eh eh eh

Uh uh uh

We can't do without each other

We stick together

(Yeah)

She be the hammer, i be the nail oo

We can't do without each other

We stick together, eh

I no dey see no other girl o wetin i want, eh

O baby carry everything wetin i want hmm, so many girls dem sexier but na you wey sexy pass, eh

My carry everything o wetin i dey find

Oooh

Eh eh eh

Uh uh uh

Eh