Money Making Machine

By Solidstar

On One in a Million

Thumbnail

Ehhhhh

Solid star ill bliss

Money machine machine eh eh

Our money machine machine eh

Money money money

Money making machine ehh

My money money money

Money making machine ehh

Ahhaha

Cause talent don do am for me eh

Ahah my star don dey shine like sun eh

Ahah, cause table don turn to my head eh

Ahahah

Cause who God don bless no one can curse eh

Me I dey thank you thank you

For the talent wey you give to me eh

Because if not for you

Life no easy na wetin I for be

Cause you bless me lord

Say make I make my way

For my destiny is in my hand

So I heard you lord

And I make my way safe cause I know that

My destiny is in my hand

So I search myself

And I realize this beautiful things

That have made me

Money machine machine eh eh

Our money machine machine eh

Money money money

Money making machine ehh

My money money money

Money making machine ehh

Ahhaha

Cause talent don do am for me eh

Ahah my star don dey shine like sun eh

Ahah, cause table don turn to my head eh

Ahahah

Cause who God don bless no one can curse eh

What do you think we came to lagos for

Count bridges am chasing riches

Stocks money and cars

My body covered with scars and bruises

Music business like jungle

Solid star never fumble

Why you dey grumble

Cause dem boys looking very successful

Tear rubber range no be cotonu

Shapes badder nobody badder skip the grammer

Never talk much

I let the street certify

I wan testify what the lord has done in the life

Of the hustlers

Solid star and ill bliss

Na ,y fault say you no dey touch

Na my fault say you dey church

And the Lord no wan bless you

Money money money

Money making machine ehh

My money money money

Money making machine ehh

Ahhahaah

Cause talent don do am for me eh

Ahah my star don dey shine like sun eh

Ahah, cause table don turn to my head eh

Ahahah

Cause who God don bless no one can curse eh

You know have gat money in my brain

Anything I want I can get eh

You know have gat talent in myself

Anything I want I go get ehhh

The way am doing my thing am so real

Anytime am happy I make you feel the hit

Music no be rice no be beans or moi moi

It has to be in you its true yeah

Everyone gat the keys to your door

Open it open it

Gat to hear these

Ama big grand hustler from a guguru isoko boy

Walahi ama ******

Money money money

Money making machine ehh

My money money money

Money making machine ehh

Ahhaha

Cause talent don do am for me eh

Ahah my star don dey shine like sun eh

Ahah, cause table don turn to my head eh

Ahahah

Cause who God don bless no one can curse eh x2

Who God don bless no one can curse eh x2

Na my talent o

Na my talent oo

Na baba do am eh

Na baba do am eh

Na my life eh, na my life eh

I go use am make money oo

I go use am make my family