Just the other day wey me dey smoke for shitta

Sipping on something so the boy fit think well o

You gat to keep the fire burning ah

Man no die and man no routine ehhh

Mama brukutu mama, oni gele sempe

Mama brukutu mama mama

I just come back from panya

And I get a lot of things a lot of thing I wanna give to you

Me get a lot of things, a lot of things I don buy for you

Your prayer keeps me going on

Money don dey show

Now them don dey watch me for Tv oh mama

We dey kill all the show

Now we are balling all the way from Lagos to London

When me see pretty girls dem shake up their bum bum

Mama brukutu mama, oni gеle sempe

Mama brukutu mama mama

I just comе back from panya

And I get a lot of things a lot of thing I wanna give to you

Me get a lot of things, a lot of things I don buy for you

Hello mummy, mummy how far now

Account number make I do that transfer now

Abi you want make I use am buy car now

I have band am a rap star now

But ke mama gbadura fun omo yin folarin oo

Eba mi pray kin le ri omo gidi marry o

Select life o ju ka ma saiye ka ma peff

Make karashika no go put me for wahala sef

Daddy nko his he proud of me

Cause little **** no fit give me this kind of money

I want make you travel, se ro pe mon paaro ni

I go buy mansion, swimming pool ni parlour mi

Just the other day wey me dey smoke for shitta

Sipping on something so the boy fit think well o

You gat to keep the fire burning ah

Man no die and man no routin ehhh

Mama brukutu mama, oni gele sempe

Mama brukutu mama mama

I just come back from panya

And I get a lot of things a lot of thing I wanna give to you

Me get a lot of things, a lot of things I don buy for you ohh