Lala (repeatedly)

Watini watini wan tintin

You put all your bad impulse in one thing

Which kind life be this

Kind life be this

Make I live the way I like

Im not sending, im just living

The way I choose to live

I just want be me

Me me ah ah

Ah ah

Nobody wey no get tutu

Shey you go say you no dey popo

Theres one thing good about you

And nine things bad about you

Nobody wey no get bad side

At times e go do anyhow

Ayo wey, maybe my way

So I no go fit satisfy you ah

The truth be say everybody won try to colonise eachothеr

Dem believе say the kind of life wey dem dey live

It good pass another

And no be say they are better than you

Dem just want to take you under

However no bother I love my life

My life, my life

Lala (repeatedly)

Watini watini wan tintin

You put all your bad impulse in one thing

Which kind life be this

Kind life be this

Make I live the way I like

Im not sending, im just living

The way I choose to live

I just want be me

Me me ah ah

Ah ah

Just say whatever you like

And you can do whatever you want

Im living my life, im making it

Spitting reality on this beat

Say whatever you like

And you can do, whatever you want

Im doing what I know what to do

Fine pop on the beat im killing you

The truth be say

I want to say

Im not perfect, nobody too perfect

You wear polo

You begin dey judge another man

Because he wear jacket

And because of say

You see me for trace

I dey do my things for red carpet

You won target, but no bullet

No bullet

Lala (repeatedly)

Watini watini wan tintin

You put all your bad impulse in one thing

Which kind life be this

Kind life be this

Make I live the way I like

Im not sending, im just living

The way I choose to live

I just want be me

Me me ah ah

Ah ah

Lala (repeatedly)

Watini watini wan tintin

You put all your bad impulse in one thing

Which kind life

Be this kind life

Im just eh eh, the way I eh eh

Yeah na na

Yeah nana

Ah