[Intro]

(T-T-T-T-Tyrone, Tyrone)

Woss

Hmm

Ah ah, eh

Hmm hmm

Ah ah, ah

Hmm hmm

Ah ah, eh

Hmm hmm

Ah ah ah ah

Everybody wanna know me

Ah ah eh eh

Dekole best don sign me

Ah ah ah ah


[Verse 1]

Sometimes I wonder

Shey na me be this wey bin dey hunger?

Yeah ah

Every day na wahala

'Cause I dey hustle from Lagos enter Ojuelegba

Oh na na na yeah ah

The 'tori of my life I no fit yarn

Thank God for osi and G banks

Ibako baba I dey see am

Mmm, you are one in a million

But some people dem think say na duty

Some go say na me and them dey hustle

But na God 'cause I no get muscle

When I look at my life I dey shout


[Chorus]

Halle (Halle, Halle, Halle)

Halle (Halle, Halle, Halle)

Halle (Hallelujah)

Halle (Hallelujah)

Halle, Halle, Halle eh (Hallelujah)

Halle (Hallelujah)


[Verse 2]

Senorita

From Amina down to Anita

Ah ah ah

I dey wonder

Dem say I dey do their mind like ***

Oh na na na eh ah

Back then nobody wan know me

Now everybody wanna see me

But the girls and my prayer wan do me

And the ones for Lekki wan chew me

I dey thank all my fans wey love me

And the radio stations wey dey play me

TV’s and magazines wey dey write me

'Cause na dem wey dey make me dey high ah ah

Everybody wan know me

Na ah ah eh eh

Record labels wanna sign me

Ah ah ah ah

Eh, dem wan know me

Na na na ah yeah ah

Wan know me


[Chorus]

Halle (Halle, Halle, Halle)

Halle (Halle, Halle, Halle)

Halle (Hallelujah)

Halle (Hallelujah)

Halle (Hallelujah)

Halle (Hallelujah)

Halle (Hallelujah)

Halle (Hallelujah)

Halle (Hallelujah)

Halle (Hallelujah)

Halle (Hallelujah)

Halle (Hallelujah)