Girlfriend

By Solidstar

On W.E.E.D.

Thumbnail

Sexy baby will you be my girl friend

Its been long have been watching closely

Would you be my girlfriend ah

Other girls dem be busy body baby girl no mind dem

And I go waka every where with you no lele

If you would be my girlfriend

I kiss you every morning kiss you all day

Me and you all the way

Give it to you so hard, if you be my girlfriend oo

I kiss you every morning kiss you all day

Me and you all the way

Give it to you so hard, if you be my girlfriend oo

My girlfriend

Will you be my girlfriend oohhh

My girlfriend

Won't you be my girlfriend

Ohhh ahhh

Oh girlfriend wetin dey for my mind

I dеy reason you plenty plenty somеtimes

I dey wonder why, why you no dey comply

If you call me now me I be make you feel alright

Can the girl dem know me, all the girls dem sugar

Girl dem say me I d real don dada

Oba mi o sa mo bi o n se sele

She feeling me I know her welle

I kiss you every morning kiss you all day

Me and you all the way

Give it to you so hard, if you be my girlfriend oo

Love you every morning love you all day

Me and you all the way

Give it to you so hard, if you be my girlfriend oo

My girlfriend

Will you be my girlfriend oohhh

My girlfriend

Won't you be my girlfriend

Ohhh ahhh

My girlfriend

Will you be my girlfriend oohhh

My girlfriend

Won't you be my girlfriend

Oh lawd of his mercy, solid star

Oluwaburna ooo