See na me get the melody

Wey go give you the remedy

Na me for the girl dem e ba

Mama call your daughter o she don dey polongo

Na me she wan follow go oo

All my girls for maimi and the ones wey dey for newyork e

Dey calling, dey calling, dey calling

Oya give dem the melody

Omo to laya, o ton ja mi o de fe fire

Emi mo legba ma sa e legba ooh ah

Mi o local, international o gosh

Oh legba ma sa e legba

Give mе the thing mbok, zoporomi

Afo near thing, a fo near thе thing

Give me the thing mbok, zoporomi

Afo near thing, a fo near the thing

All my girls for maimi and the ones wey dey for newyork e

Dey calling, dey calling, dey calling

Oya give dem the melody

Omo to laya, o ton ja mi o de fe fire

Emi mo legba ma sa e legba ooh ah

Mi o local, international o gosh

Oh legba ma sa e legba

That girl dey toja mi hain

She dey waja mi hain

She wan go cotonu she no wan cross hain

She dey bother me hain

If I call am sisi she go tell me say a so busy hain

Because of this girl mo lo join Opc hain

Dan malley o, malley o, dan malley o na wa

We go play Mario Mario hain singi tire hain

Call me small doctor akeweje oganla hain

Abasin bom hain

Otekere bom, hain

Omo to laya, o ton ja mi o de fe fire

Emi mo legba ma sa e legba ooh ah

Mi o local, international o gosh

Oh legba ma sa e legba

Omo to laya, o ton ja mi o de fe fire

Emi mo legba ma sa e legba ooh ah

Mi o local, international o gosh

Oh legba ma sa e legba