I no dey like to dey make mouth

I get mouth but I can't shout

Back then dem dey call me tout

Na jeje so I can't fight

The boy dey katapot

The boy na agunba oo

The boy the ebelebe

Maka chukwu I dey celebrate everyday

I dey thank God o

The boy dey katapot oo

The boy dey ebelebe

Maka chukwu I dey elevate oo

Everyday pretty girls come whine for me hard o

The other day me go down with nkechi for me yard o

Lot of them, dem a come from foreign to see me pon me yard o

I travel all around the world

Dem know me, dem feel me for Chicago

The boy dey katapot

The boy na agunba oo

The boy the ebelebe

Maka chukwu I dey celebrate everyday

I dey thank God o

The boy dey katapot oo

The boy dey ebelebe

Maka chukwu I dey elevate oo

He hello oh

When me step in the club the girl dem kolo o

Halla halla jojo, jojo for the girls and the girld dem sugar

Me get the money in abundance

Na everyday we dey dash am

Shout out to all my guys wey dey cash out

Na everyday we dey chop life eh

The boy dey katapot

The boy na agunba oo

The boy the ebelebe

Maka chukwu I dey celebrate everyday

I dey thank God o

The boy dey katapot oo

The boy dey ebelebe

Maka chukwu I dey elevate oo

Zoro

The boy dey katapot

The boy na agunba oo

The boy the ebelebe

Maka chukwu I dey celebrate everyday

I dey thank God o

The boy dey katapot oo

The boy dey ebelebe

Maka chukwu I dey elevate oo

The boy dey katapot

The boy the ebelebe

Maka chukwu I dey celebrate o

I dey thank God o

The boy the ebelebe

Maka chukwu I dey celebrate o