Omo we no send nobody

The girls wey dey touch their body ah (2x)

Ay I be the master

Isoko boy on a rasta (4x)

Omo im balling wosa eh

Chilling with your sister

And shes giving me macosa

Eh ah (2x)

Im baling yeah ah

When I step in the club

All the ladies bring their waist down

Down yeah ah

Because im bopping

Enough money to spend

Omo you too dey body ah

That’s why they dey rare body

Rare body, rare body, rare body eh

When I enter the place

I swear we dey scatter thе place

Omo we no dey wait

Wе are chilling and sipping moet

Ay I be the master

Isoko boy on a rasta (2x)

Omo im balling wosa eh

Chilling with your sister

And shes giving me macosa

Eh ah (2x)

Omo we no send nobody

The girls wey dey touch their body ah

Omo we dey sample body

Dey sample body, dey sample body ah (2x)

The girls dey won sleep my place now

Dem dey whine their waist now

Sexy ** figure eight

Dey regulate, dey regulate now

Ay I be the master

Isoko boy on a rasta (2x)

Omo im balling wosa eh

Chilling with your sister

And shes giving me macosa

Eh ah (2x)

Omo we no send nobody

The girls wey dey touch their body ah (2x)

Omo im balling wosa eh

Chilling with your sister

And shes giving me macosa

Eh ah (2x)